Loading video...
Video Failed to Load
Love is truly a beautiful thing 🥹❤️
10 Comments

@TeniolaYBNL Carry the plastic your hand might not be able to pack all the Naira they will give you 😂😂

@TeniolaYBNL Love is sweet.. when you marry right and stay faithful.

@TeniolaYBNL He don forget say na N300 beans she buy he go calculate N200 own for her

@TeniolaYBNL Love don make am forget the real calculation 😂😂😂 i enjoyed watching this mehn☺️☺️

@TeniolaYBNL It’s the last part that got me laughing’gbe Ike ye lowo, Tori owo e le ma ka owo ti won ma ko fun e’ Naija

@TeniolaYBNL It's how he was being rude for me, shey you see those rude food vendors ehn, their food dey sweet😂😂if he no rude no buy am o😂and why is the baby carrying that big basin to go and change just 3 dollars ? 😂😂

@TeniolaYBNL Bruhhh😂😂….you go just know say these ones lived correct trench life in Nigeria before they escaped 😂

@TeniolaYBNL This buka man no sabi calculation o😂 Rice 1000 Spag 200 Beans 300 Meat 500*2 1000 Fish 1000 Egg 250 Her money is 3750 sir, ẹ gba owó yín pé, kó má dín 1kọ́bọ̀.

@TeniolaYBNL Yoruba people too dey beg 😅 Everything is ejo

@TeniolaYBNL Better marry your partner 😂
Related Videos
She found him ❤️🥹𝐉 𝐀 𝐘 𝐒 𝐓 𝐄 𝐑 𝐋 𝐈 𝐍 𝐆 Love is a beautiful thing 😩
Ohemaa
158,095 views • 2 months ago
