正在加载视频...
视频加载失败
Low quality video disappoint ke😂
35 条评论

You wan use baba powder take baba babe ke🤣🤣

Me and my guy do touch and follow for sec school. The jazz man “Egbon Moleh” like we fondly called him said once you wear the ring hold her for waist tell am to follow you them nor born her well not to. My guy go hold Youth corper waist wea vice principal eye dea since. Omoh!! the slap wea she give am that was the end of his school with us. I throwaway the ring. 😂

Una self get time to Dey do jazz for woman

That was the trend then around my environment.

Baba don immunised his babe 😅

Wetin I just watch 😂😂

You no go believe say the jazz no work 😂

You wan use powder baba give you collect en babe ? 🤣🤣🤣

Lmao,this will forever remain funny .

na Baba babe na imunized ooh,girl go get antidote

No dey disappoint 😂

he no go try such again in his life

What if the baba rigged the game for himself?

Don't let England supporters see this video

😭😂😂

Uchawi bana

Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahahaha Too funny

wtf😂😂

The slap enter 🤣

😂😂😂😂😂😂😂😂

Nah baba babe oOO That got me 🤣

Low quality videos

🤣🤣🤣

I asked you to go carry any babe wey you like, say I go pay. You go carry my babe 😢😢

This one don mad ooo 😂😂

😭😭😭

@TheBernardAli

🤣🤣🤣

😂😂😂

@tweeterbot download

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Baba don run you street😂😂😂

Guy man no fit guy guy man 😂

Nawa for you 😂😂

he no go try such thing again
