Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Lower your volume while this video is playing 🤭
32 Yorum

You go hear word 😂 Make una no Dey make decisions wey una go later regret o

This one no get mind she go draw tattoo, why is she now shaking as if she wan urinate

Omo in this life follow instructions...I forgot to lower volume na so person beside me think say I dey watch porn

Na ur ringing tone u dey display like this

She dey crase. When she dey draw am she no know say she go comot am one day? Idiot girl

Ahh my dad just entered my room He was thinking another thing 😒

Thought they said this thing is painless tattoo removal?

If you no dey careful dem go think another thing

Does the skin remain spotless after the removal?

God will bless you for the caption 😭

Lol

I still dey explain give my mama like this 😭

You can't say you love yourself and cause yourself such pain. End

Person dey draw tattoo no get any one for body

Nobody send you make you go out man nane for body o 😂

What you sow is what you reap

Omo na inside church service i take play this video... Since 7am Microphone dey my hand de explain give church congregation say na tattoo person de clean Omo ehn.. 😪

Why my neighbour dey look me

The sound is familiar 😁

But who send am ? 😂

Ei this situation real?😂

This babe go know how to moan

When they say your mind go dey 😂

The tattoo no fine na who do you his tattoos first 😭

I no that sounds too well

It was connected to a speaker 🤦🤣🤣

It’s not that painful Abeg.

Whose person name she de clean comot for her body so?

Why did you ask me to lower my volume?

@Gisthub10 This pain is something else

Oloriburuku Na laser Dey make you moarn

Why do this to your skin!
Benzer Videolar
Sensitive content
Don't listen inside church 👀 Use earpiece or lower your volume 😂😭
Teejay Communication Hub
37,776 görüntüleme • 5 ay önce
Sensitive content
Abeg lower your volume if you're in a public place😏😏🙂
TheLock
36,868 görüntüleme • 5 ay önce
Sensitive content
turn down your volume na lang🤭
ニッキ
23,173 görüntüleme • 1 yıl önce
