Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Lowkey, Asake guide pass Wizkid ๐ญ๐ญ
87,601 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
37 Kommentare

Why you talk like that?how Asake one guild pass big Wiz ๐ฅบ

Fools sha plenty for this platform

It can be true but bro did you eat anything today

Una don start dis childish caption again ๐๐๐

Because two artist dey vibe together you con dey talk say low key asake get money pass BABA WIZKID

Aswear Asake don win for life I pray God help me to win for too

Amen ooo

Ok

Yes oo

person wey him career just start... lol unna ehenn

Forwhere ๐๐๐he wan steal am nii๐๐๐

Una too play u wey dey post who you get money pass?

Asake go beat u himself ooo๐

omo the energy alone mad

wizzy love asake like mad

Can never ever be true in this life & after

Na today you know ๐ญ

Una dey talk ooo person were nor even reach don jazzy

I can see you really tripping man

Do you really need to compare that?๐

you dey fools

right now yes!! But overall No

Baba compose once ๐ฆ โจ๏ธ

@PitaToon THC clapped them ๐๐จ

Who be this one

๐คฃ

Asake guide pass wizzy Omo how true is this

lol ๐

E no suppose better for your papa

Big wiz fit use your papa as guide

Iyem asake

200 yrs coming Ashake no fit reach big wizz level

Omo werey

If na for olden days, community supposed come together banish you. Una go just open mouth waaah dey talk

Your mama just born goat successfully ๐๐๐๐

I promis say I jo go laff But na true ??? ๐

Your name says it all lol Boy you tripping ๐คฃ
