Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Lowkey, Asake guide pass Wizkid 😭😭

87,601 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 37

Фото профиля SKillpo Stories
SKillpo Stories1 месяц назад

Why you talk like that?how Asake one guild pass big Wiz 🥺

Фото профиля Ifeoluwayimika Rowland
Ifeoluwayimika Rowland1 месяц назад

Fools sha plenty for this platform

Фото профиля Am Blessed
Am Blessed1 месяц назад

It can be true but bro did you eat anything today

Фото профиля Velvet
Velvet1 месяц назад

Una don start dis childish caption again 😒😒😒

Фото профиля Velvet
Velvet1 месяц назад

Because two artist dey vibe together you con dey talk say low key asake get money pass BABA WIZKID

Фото профиля Yussmart Wonderboy
Yussmart Wonderboy1 месяц назад

Aswear Asake don win for life I pray God help me to win for too

Фото профиля Yussmart Wonderboy
Yussmart Wonderboy1 месяц назад

Amen ooo

Фото профиля Nelly Nelly
Nelly Nelly1 месяц назад

Ok

Фото профиля Nelly Nelly
Nelly Nelly1 месяц назад

Yes oo

Фото профиля Nigeria is a terrible place
Nigeria is a terrible place1 месяц назад

person wey him career just start... lol unna ehenn

Фото профиля Omotayo
Omotayo1 месяц назад

Forwhere 😂😂😂he wan steal am nii😂😂😂

Фото профиля #hungrylion🐯
#hungrylion🐯1 месяц назад

Una too play u wey dey post who you get money pass?

Фото профиля BOYYKEYYS
BOYYKEYYS1 месяц назад

Asake go beat u himself ooo😂

Фото профиля Chimaobi Johnbosco
Chimaobi Johnbosco1 месяц назад

omo the energy alone mad

Фото профиля DON KOLIÕN {*.*}
DON KOLIÕN {*.*}1 месяц назад

wizzy love asake like mad

Фото профиля вυzz вσуу
вυzz вσуу1 месяц назад

Can never ever be true in this life & after

Фото профиля 𝕭𝖔𝖞 𝕿𝖗𝖎𝖕𝖕𝖎𝖓’ 🕷️
𝕭𝖔𝖞 𝕿𝖗𝖎𝖕𝖕𝖎𝖓’ 🕷️1 месяц назад

Na today you know 😭

Фото профиля Migho
Migho1 месяц назад

Una dey talk ooo person were nor even reach don jazzy

Фото профиля 7teen⭐️🦅
7teen⭐️🦅1 месяц назад

I can see you really tripping man

Фото профиля ꪜⅈᥴ𝕥ꪮ𝕣
ꪜⅈᥴ𝕥ꪮ𝕣1 месяц назад

Do you really need to compare that?😏

Фото профиля Mary James
Mary James1 месяц назад

you dey fools

Фото профиля Natty Wrld 🦍
Natty Wrld 🦍1 месяц назад

right now yes!! But overall No

Фото профиля TundeMMB🦅
TundeMMB🦅1 месяц назад

Baba compose once 🦅✨️

Фото профиля Jey🦅Cee
Jey🦅Cee1 месяц назад

@PitaToon THC clapped them 😂💨

Фото профиля Contractor👷
Contractor👷1 месяц назад

Who be this one

Фото профиля Contractor👷
Contractor👷1 месяц назад

🤣

Фото профиля Ajayi Michael
Ajayi Michael1 месяц назад

Asake guide pass wizzy Omo how true is this

Фото профиля Alucarddracula
Alucarddracula1 месяц назад

lol 😂

Фото профиля ALEX ZIZA
ALEX ZIZA1 месяц назад

E no suppose better for your papa

Фото профиля Strong FC
Strong FC1 месяц назад

Big wiz fit use your papa as guide

Фото профиля TY tech 📱⌚️🔋🔌💡
TY tech 📱⌚️🔋🔌💡1 месяц назад

Iyem asake

Фото профиля okiki ola
okiki ola1 месяц назад

200 yrs coming Ashake no fit reach big wizz level

Фото профиля Olamilekan Richmond
Olamilekan Richmond1 месяц назад

Omo werey

Фото профиля BigMelody
BigMelody1 месяц назад

If na for olden days, community supposed come together banish you. Una go just open mouth waaah dey talk

Фото профиля Williams
Williams1 месяц назад

Your mama just born goat successfully 😂😂😂😂

Фото профиля Sekopondis
Sekopondis1 месяц назад

I promis say I jo go laff But na true ??? 😂

Фото профиля RISK_TAKER🫀💔
RISK_TAKER🫀💔1 месяц назад

Your name says it all lol Boy you tripping 🤣

Похожие видео