Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

87,601 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

37 Yorum

SKillpo Stories profil fotoğrafı
SKillpo Stories1 ay önce

Why you talk like that?how Asake one guild pass big Wiz 🥺

Ifeoluwayimika Rowland profil fotoğrafı
Ifeoluwayimika Rowland1 ay önce

Fools sha plenty for this platform

Am Blessed profil fotoğrafı
Am Blessed1 ay önce

It can be true but bro did you eat anything today

Velvet profil fotoğrafı
Velvet1 ay önce

Una don start dis childish caption again 😒😒😒

Velvet profil fotoğrafı
Velvet1 ay önce

Because two artist dey vibe together you con dey talk say low key asake get money pass BABA WIZKID

Yussmart Wonderboy profil fotoğrafı
Yussmart Wonderboy1 ay önce

Aswear Asake don win for life I pray God help me to win for too

Yussmart Wonderboy profil fotoğrafı
Yussmart Wonderboy1 ay önce

Amen ooo

Nelly Nelly profil fotoğrafı
Nelly Nelly1 ay önce

Ok

Nelly Nelly profil fotoğrafı
Nelly Nelly1 ay önce

Yes oo

Nigeria is a terrible place profil fotoğrafı
Nigeria is a terrible place1 ay önce

person wey him career just start... lol unna ehenn

Omotayo profil fotoğrafı
Omotayo1 ay önce

Forwhere 😂😂😂he wan steal am nii😂😂😂

#hungrylion🐯 profil fotoğrafı
#hungrylion🐯1 ay önce

Una too play u wey dey post who you get money pass?

BOYYKEYYS profil fotoğrafı
BOYYKEYYS1 ay önce

Asake go beat u himself ooo😂

Chimaobi Johnbosco profil fotoğrafı
Chimaobi Johnbosco1 ay önce

omo the energy alone mad

DON KOLIÕN {*.*} profil fotoğrafı
DON KOLIÕN {*.*}1 ay önce

wizzy love asake like mad

вυzz вσуу profil fotoğrafı
вυzz вσуу1 ay önce

Can never ever be true in this life & after

𝕭𝖔𝖞 𝕿𝖗𝖎𝖕𝖕𝖎𝖓’ 🕷️ profil fotoğrafı
𝕭𝖔𝖞 𝕿𝖗𝖎𝖕𝖕𝖎𝖓’ 🕷️1 ay önce

Na today you know 😭

Migho profil fotoğrafı
Migho1 ay önce

Una dey talk ooo person were nor even reach don jazzy

7teen⭐️🦅 profil fotoğrafı
7teen⭐️🦅1 ay önce

I can see you really tripping man

ꪜⅈᥴ𝕥ꪮ𝕣 profil fotoğrafı
ꪜⅈᥴ𝕥ꪮ𝕣1 ay önce

Do you really need to compare that?😏

Mary James profil fotoğrafı
Mary James1 ay önce

you dey fools

Natty Wrld 🦍 profil fotoğrafı
Natty Wrld 🦍1 ay önce

right now yes!! But overall No

TundeMMB🦅 profil fotoğrafı
TundeMMB🦅1 ay önce

Baba compose once 🦅✨️

Jey🦅Cee profil fotoğrafı
Jey🦅Cee1 ay önce

@PitaToon THC clapped them 😂💨

Contractor👷 profil fotoğrafı
Contractor👷1 ay önce

Who be this one

Contractor👷 profil fotoğrafı
Contractor👷1 ay önce

🤣

Ajayi Michael profil fotoğrafı
Ajayi Michael1 ay önce

Asake guide pass wizzy Omo how true is this

Alucarddracula profil fotoğrafı
Alucarddracula1 ay önce

lol 😂

ALEX ZIZA profil fotoğrafı
ALEX ZIZA1 ay önce

E no suppose better for your papa

Strong FC profil fotoğrafı
Strong FC1 ay önce

Big wiz fit use your papa as guide

TY tech 📱⌚️🔋🔌💡 profil fotoğrafı
TY tech 📱⌚️🔋🔌💡1 ay önce

Iyem asake

okiki ola profil fotoğrafı
okiki ola1 ay önce

200 yrs coming Ashake no fit reach big wizz level

Olamilekan Richmond profil fotoğrafı
Olamilekan Richmond1 ay önce

Omo werey

BigMelody profil fotoğrafı
BigMelody1 ay önce

If na for olden days, community supposed come together banish you. Una go just open mouth waaah dey talk

Williams profil fotoğrafı
Williams1 ay önce

Your mama just born goat successfully 😂😂😂😂

Sekopondis profil fotoğrafı
Sekopondis1 ay önce

I promis say I jo go laff But na true ??? 😂

RISK_TAKER🫀💔 profil fotoğrafı
RISK_TAKER🫀💔1 ay önce

Your name says it all lol Boy you tripping 🤣

Benzer Videolar