Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Lowkey nah too much of exposure dey k!ll us 😂😂

42,107 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

𝗧₿𝗼$$ ★ profil fotoğrafı
𝗧₿𝗼$$ ★1 ay önce

Nah me this warey Dey follow talk 😂😂

ABDULAHI profil fotoğrafı
ABDULAHI1 ay önce

Aswear I don talk am everybody go later go back normal way

𝕺𝖒𝖔 𝖒𝖚𝖒𝖒𝖞 🪲 profil fotoğrafı
𝕺𝖒𝖔 𝖒𝖚𝖒𝖒𝖞 🪲1 ay önce

No be social pressure abeg, everyone get their own taste. Cause I wan get woman no mean say make I carry who people no go fit de see with me . Every man get e own range

Colorado King profil fotoğrafı
Colorado King1 ay önce

Na to just find the one wey her data subscription no much 💯

𝗠𝗼𝘃𝗶𝗲Region 🎥 🍿 profil fotoğrafı
𝗠𝗼𝘃𝗶𝗲Region 🎥 🍿1 ay önce

Hmmmmmm, wisdom shaaaaaa

Benjamin Lekki profil fotoğrafı
Benjamin Lekki1 ay önce

You wey Dey talk Obinrin ta fifun e nko 😂

🥷💐 profil fotoğrafı
🥷💐1 ay önce

But na true him talk sha, my eyes don too Dey opened already 😩

Trium4ant profil fotoğrafı
Trium4ant1 ay önce

I Dey always feel this guy

EKO Akete🎴 profil fotoğrafı
EKO Akete🎴1 ay önce

Fact is that some of these artisans wives are more beautiful, loyal & respectful than the so called middles class .. use am play first 😹🤣

🇳🇬 OLAMINIYI 🇳🇬 profil fotoğrafı
🇳🇬 OLAMINIYI 🇳🇬1 ay önce

Person don go expose my secret to this man. I was just thinking about this yesterday 🥹🥹

Desmond profil fotoğrafı
Desmond1 ay önce

Face me and Talk to me directly 😂

with_Godfurniture profil fotoğrafı
with_Godfurniture1 ay önce

You’re talking to me bro but it unfair person no fit tell secret again 😒

Whitemill The Priceless profil fotoğrafı
Whitemill The Priceless1 ay önce

Uh-huh I just sit down dey shake head, this shit dey really enter me

Brave profil fotoğrafı
Brave1 ay önce

I feel attacked personally 🙂‍↔️…

Hasibunallah profil fotoğrafı
Hasibunallah1 ay önce

This guy is a bad person, don’t listen to him although his right but na still bad person

Oyekunle Abiodun profil fotoğrafı
Oyekunle Abiodun1 ay önce

Aje woman nah for enjoyment nah you think e Dey hard because you Dey meet bad people even bad people surrender when Dey see who get leave and get boundary and e Dey real

Ayomide Eniobanke profil fotoğrafı
Ayomide Eniobanke1 ay önce

this bro dey spit the story of my life

Nasir Adewole profil fotoğrafı
Nasir Adewole1 ay önce

Omooo... True talk ooo, this one deep sha 🤔🤔

𝖥𝖮𝖢𝖴𝖲 profil fotoğrafı
𝖥𝖮𝖢𝖴𝖲1 ay önce

omo this one touch me 🥹🥹😂

6before7 profil fotoğrafı
6before71 ay önce

Ahhhh aye mi oo

LOKIE💛 profil fotoğrafı
LOKIE💛1 ay önce

I never see who I like 😒😂🤣🤣

IBADAN JOHN KNOX 😎 profil fotoğrafı
IBADAN JOHN KNOX 😎1 ay önce

.. @Shayneebobo see your life outside 😂😂 marry you no gree marry

justcallmedemmy profil fotoğrafı
justcallmedemmy1 ay önce

😂

boyo Sleem profil fotoğrafı
boyo Sleem1 ay önce

Who report me to this guy na 😂😡😂

Morayo💯 profil fotoğrafı
Morayo💯1 ay önce

Good talk 👍💯✅💕

Eli profil fotoğrafı
Eli1 ay önce

Lol 😂 you never reach agidigbo you no thank god 😂😂🫵🏿

Olayinka profil fotoğrafı
Olayinka1 ay önce

Omo 💔

Flow🦅 profil fotoğrafı
Flow🦅1 ay önce

Why am I seeing this first as I woke up, and my epon Dey rise😁

Medacious⚖️ profil fotoğrafı
Medacious⚖️1 ay önce

I’ve in the UK, I can say money is no longer my problem, I am very comfortable. But woman? It’s a pity for me😩😆

Buthaosha profil fotoğrafı
Buthaosha1 ay önce

This bro account for twitter abeg

_6.9_🏴‍☠️ profil fotoğrafı
_6.9_🏴‍☠️1 ay önce

Abeg wetin be this guy page?

Musa Jubril Oluwasegun profil fotoğrafı
Musa Jubril Oluwasegun1 ay önce

U talk enter me I aswr 😔

DIPSIN09 profil fotoğrafı
DIPSIN091 ay önce

No be our fault nah all this girl no get home training and they’re so rude apart of cheating they will still give person infection

Olakunle profil fotoğrafı
Olakunle1 ay önce

Na wetin I Dey tell one of my guy ooo 😂😂

Olayinka profil fotoğrafı
Olayinka1 ay önce

Hmmm how com be now 🫣

Benzer Videolar

Transaction Dey go lowkey😂😂 #voiceover
0:49

Sensitive content

Transaction Dey go lowkey😂😂 #voiceover

Eko.Savage

33,401 görüntüleme • 1 yıl önce