Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Lyon too useless, dawg 💔
55,019 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
34 Kommentare

If I die bury me in a Manchester United jersey i might comeback 💯

#ExtraCancha ¿CÓMO NO LO HABÍA PENSADO ANTES? 😅 León Larregui encontró una peculiar solución para contrarrestar las medidas de Donald Trump. 🤭¿Será lo que México necesita? 👀 Entérate de su controversial propuesta. #LeónLarregui #Zoé #Trump

I done watch your video finish for this x.. I no Dey follow but I Dey watch your video but because of this, this is the last

Anything for ur tears 😭

Na because of u make God rewrite the script

Em put atm for head?

Cry me a river joor 😂

See kettle calling pot black, have u forgot d.maira drinking beer at Old Trafford 🥳

Adilka go play betting in support of lyon for this game. Nothing anybody wan tell me. Sorry man 👨

D vein on ur forehead go soon cut no worry 😉

God shame our enemies 😂😂🎉🎉❤️❤️

Dey cryyyyyyyy

Don't worry arsenal will humble ur small club psg

🤣🤣🤣🤣

The ramota abi wetin una dey call am, man u run am Una dey vex

Tears 😂😂

Use the rope wa dey ur forehead hand urself 😂

Pained 😂😂😂

Sope purrrr🤣🤣🤣🤣🤣

Just die so that u will rest

All you do is make noise bro. Just shout shout

Bros y u dey vex like dis now

Bitch thought we was gone loose shame on you

You go cry tayaa

Okay 🗿

Very useless club aje

Use this energy to acknowledge the club that scored 3 goals in 5 mins. Save yourself the stress.

No vex … 😂😂😂

Your tear🤣😅😂😅😂🤣😂🤣😂

Cry today cry tomorrow Lmao 😂😂

We go drink your tears and pain 😂😂

This one wey look like lacazett..

You go cry tireeeeee😂

Lol… yeye
Ähnliche Videos
Sensitive content
Peruzzi go give you nonsense, you go run tweet classic , you too useless gan 😭😭💔
Big Wizard 🪄
633,494 Aufrufe • vor 1 Jahr
