Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
M2B official mp4. say when?
353,871 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
30 Yorum

This bee stuff kills me man 😭😭 Try using headset you go first pause say Wetin Dey sup

this music na 10001/10

you no fit belittle my main mission on earth1️⃣

6pm today 🐝

I dey chop your unreleased day by day

Kilomene 🐝 This one sharp oo, I wish I had JBl to enjoy the jam well when it drops

Kilomene! Drop am Friday

Friday abeg osiso

@kill4khare you be the Nigerian drake mhennnnnn

Mavo from Henceforth we the fans are called *BEEZY’s* and our logo on social media is 🐝 Mavo please quote this let’s be guided here please 🙏🏾

Blassst🔥

@ransom__beatz @ransom__beatz i recognize that intro anywhere, we plenty wey Dey chop your beat 🔥😁

This now we meant to be

This song too mad when u dey kpo bro Mavo bad forget

Me I no wayo supporter 😭

@Dapo_is_black ok that introoo🔥

Drop am now kilo mene

The rate at which people slept on this song 💔

my favorite on the album after super woman

Omor na SoundCloud i de stream all your songs and it's crazyily nice 😌. But for "OUTSIDE 2" duplicate go sweet

That intro hardd

burst my headdd

Mad jam

Bro you no get sense I swear

friday night

continue like this and e go sweet dey go

Me I nor b wayo supporter 🖐🏽🤚🏽

fire

friday 🐝 ✌🏾

@mavoswago so our fanbase name now is call 🐝🐝🐝s
