ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Ma pa e ๐๐๐
289,746 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

The other guy is so good!

the other guy too sabi oo

Con be like say Una dey smash with that sound ๐๐

Lol, you dey use all your power smash and d other guy just dey one place dey pick your smashing and you say Ma pa e ๐ ๐ Aswr U b IRONY on your own ๐

This is one sport that no other African country should be able to touch the hem of Naija's garment. If you grew up in Itire, Ijesha, Lawanson back in the day, you'll see boys that played this table tennis like it was nothing. The talent was just too much

Returning the smashes everytime from all the way out of frame is actually more impressive lol

Which kind moaning two of una Dey moan like this Mr macaroni๐

the calmness of the other guy don make am win the game already ๐

The other guy good kpa.

focus on the other guyโฆskillful!!

Who smashes when the opponent is in that kinda distance lol

ewoni werey bayi ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ i no even know wetin i wan type gan self

The sounds tho.

BIG PERFORMER O lenu daku After you, na still you again and again Smashing non stop

I just de hear ge han ge kuro n be gbe han

This your shout go dey disturb the neighbours ๐

You no Dey tier

Kuro n be, ah, ah, eh, ye, ma pa e ๐๐๐

Why both of you guys dey moan like dz๐

Why una dy moan like that ๐

Next time keep your opponents busy by directing the smash in different angles.anyway nice ๐ one.

Bros you go still collect 5 no matter your training

Been playing table tennis of recent, I am loving it more than PS. I may need to buy one soon.

Bro you are good but the guy defending is a genius.

This ona sound sef, get as e dey sound for my ears.

Real ballers know the other guy is much better.

All of these, only for AY to school you again ๐. Good workout though ๐

Stroking him on the same spot. Lol. You donโt even know how to stress your opponent going from left to right and you wan kill person ๐

Come make I beat you ๐๐

You'll definitely be easy to beat. Lol. You don't go hard

As I see your forehead drive i confirm am . You sabi sir โ

@balobest

See the person I came to his account to check up on. Sir, how are you and where have you been??? This your holiday don dey long oo

Na wetin you use pay school fees for university be this๐คฃ๐คฃ

With all this you canโt still beat me
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Sabi na nga e me naka abang sa loob๐๐ me ganap talaga pero madalang at pwede ka mag grindr Dalhin mu sa 3rd floor pag Di pwede sa 2nd floor๐๐ hinde ku sinabi na tumabay kau sa cr pwede lang talaga sya ganapan๐๐๐ pero MAs exciting pag pa close na mall makaka ganap ka talaga quicky unahan na kita Baka sabihin nyu puro lang lugar wala video haha place po Yong content ku hinde actual na ganap at chumuchupa๐๐๐ madami kasing perfect e iba ayaw malaman Ang spot at ma aagawan sila ng pwesto๐๐๐ #mallcrfun #mallfun
@PlaceExplorer
143,956 ๆฌก่ง็ โข 4 ไธชๆๅ
