Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Ma pa e ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

289,746 Aufrufe โ€ข vor 1 Monat โ€ขvia X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Sammy
Sammyvor 1 Monat

The other guy is so good!

Profilbild von Alhaji
Alhajivor 1 Monat

the other guy too sabi oo

Profilbild von Diceyy๐ŸŽฒ๐ŸŽฒ
Diceyy๐ŸŽฒ๐ŸŽฒvor 1 Monat

Con be like say Una dey smash with that sound ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Hรกkiym๐Ÿฅท
Hรกkiym๐Ÿฅทvor 1 Monat

Lol, you dey use all your power smash and d other guy just dey one place dey pick your smashing and you say Ma pa e ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ Aswr U b IRONY on your own ๐Ÿ˜‚

Profilbild von PำจPฦงY ฮ›ฮ›แ„‚IYฮ›ฮ‰
PำจPฦงY ฮ›ฮ›แ„‚IYฮ›ฮ‰vor 1 Monat

This is one sport that no other African country should be able to touch the hem of Naija's garment. If you grew up in Itire, Ijesha, Lawanson back in the day, you'll see boys that played this table tennis like it was nothing. The talent was just too much

Profilbild von Imhotep
Imhotepvor 1 Monat

Returning the smashes everytime from all the way out of frame is actually more impressive lol

Profilbild von Larry๐Ÿ€๐Ÿซง๐Ÿ’™
Larry๐Ÿ€๐Ÿซง๐Ÿ’™vor 1 Monat

Which kind moaning two of una Dey moan like this Mr macaroni๐Ÿ˜‚

Profilbild von Kelvin Official
Kelvin Officialvor 1 Monat

the calmness of the other guy don make am win the game already ๐Ÿ˜‚

Profilbild von KNEEGA FROM ABAGANA
KNEEGA FROM ABAGANAvor 1 Monat

The other guy good kpa.

Profilbild von bnj.
bnj.vor 1 Monat

focus on the other guyโ€ฆskillful!!

Profilbild von Dean Morris
Dean Morrisvor 1 Monat

Who smashes when the opponent is in that kinda distance lol

Profilbild von OGK INC
OGK INCvor 1 Monat

ewoni werey bayi ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ i no even know wetin i wan type gan self

Profilbild von CHASXN
CHASXNvor 1 Monat

The sounds tho.

Profilbild von CALEB
CALEBvor 1 Monat

BIG PERFORMER O lenu daku After you, na still you again and again Smashing non stop

Profilbild von BigDaps
BigDapsvor 1 Monat

I just de hear ge han ge kuro n be gbe han

Profilbild von Jesus Is Lord
Jesus Is Lordvor 1 Monat

This your shout go dey disturb the neighbours ๐Ÿ˜‰

Profilbild von Klichi
Klichivor 1 Monat

You no Dey tier

Profilbild von Consistency
Consistencyvor 1 Monat

Kuro n be, ah, ah, eh, ye, ma pa e ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Eniola
Eniolavor 1 Monat

Why both of you guys dey moan like dz๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ariana cole
Ariana colevor 1 Monat

Why una dy moan like that ๐Ÿ˜‚

Profilbild von marcsdesigns
marcsdesignsvor 1 Monat

Next time keep your opponents busy by directing the smash in different angles.anyway nice ๐Ÿ‘ one.

Profilbild von Dami
Damivor 1 Monat

Bros you go still collect 5 no matter your training

Profilbild von AK ADESINA ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ’ฏ
AK ADESINA ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ’ฏvor 1 Monat

Been playing table tennis of recent, I am loving it more than PS. I may need to buy one soon.

Profilbild von Obidon042
Obidon042vor 1 Monat

Bro you are good but the guy defending is a genius.

Profilbild von FELDA
FELDAvor 1 Monat

This ona sound sef, get as e dey sound for my ears.

Profilbild von Oko Arike, MD, FRSPH
Oko Arike, MD, FRSPHvor 1 Monat

Real ballers know the other guy is much better.

Profilbild von Abu Waladayn โœŒ๐Ÿฝ
Abu Waladayn โœŒ๐Ÿฝvor 1 Monat

All of these, only for AY to school you again ๐Ÿ˜. Good workout though ๐Ÿ˜Œ

Profilbild von 24 Trillion Lifestyle
24 Trillion Lifestylevor 1 Monat

Stroking him on the same spot. Lol. You donโ€™t even know how to stress your opponent going from left to right and you wan kill person ๐Ÿ˜‚

Profilbild von SIR LECKY ๐Ÿ’ช๐Ÿ’ซ
SIR LECKY ๐Ÿ’ช๐Ÿ’ซvor 1 Monat

Come make I beat you ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Itadori. Y.
Itadori. Y.vor 1 Monat

You'll definitely be easy to beat. Lol. You don't go hard

Profilbild von Divine๐Ÿ˜ˆ
Divine๐Ÿ˜ˆvor 1 Monat

As I see your forehead drive i confirm am . You sabi sir โœ…

Profilbild von Sly ๐Ÿ’ก
Sly ๐Ÿ’กvor 1 Monat

@balobest

Profilbild von Akindolani Victor
Akindolani Victorvor 1 Monat

See the person I came to his account to check up on. Sir, how are you and where have you been??? This your holiday don dey long oo

Profilbild von King Dayveed ๐Ÿ‘‘
King Dayveed ๐Ÿ‘‘vor 1 Monat

Na wetin you use pay school fees for university be this๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von AR
ARvor 1 Monat

With all this you canโ€™t still beat me

ร„hnliche Videos