Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Ma pa e 😂😂😂

289,746 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Sammy
Sammy1 месяц назад

The other guy is so good!

Фото профиля Alhaji
Alhaji1 месяц назад

the other guy too sabi oo

Фото профиля Diceyy🎲🎲
Diceyy🎲🎲1 месяц назад

Con be like say Una dey smash with that sound 😂😂

Фото профиля Hákiym🥷
Hákiym🥷1 месяц назад

Lol, you dey use all your power smash and d other guy just dey one place dey pick your smashing and you say Ma pa e 😂 😂 Aswr U b IRONY on your own 😂

Фото профиля PӨPƧY ΛΛᄂIYΛΉ
PӨPƧY ΛΛᄂIYΛΉ1 месяц назад

This is one sport that no other African country should be able to touch the hem of Naija's garment. If you grew up in Itire, Ijesha, Lawanson back in the day, you'll see boys that played this table tennis like it was nothing. The talent was just too much

Фото профиля Imhotep
Imhotep1 месяц назад

Returning the smashes everytime from all the way out of frame is actually more impressive lol

Фото профиля Larry🍀🫧💙
Larry🍀🫧💙1 месяц назад

Which kind moaning two of una Dey moan like this Mr macaroni😂

Фото профиля Kelvin Official
Kelvin Official1 месяц назад

the calmness of the other guy don make am win the game already 😂

Фото профиля KNEEGA FROM ABAGANA
KNEEGA FROM ABAGANA1 месяц назад

The other guy good kpa.

Фото профиля bnj.
bnj.1 месяц назад

focus on the other guy…skillful!!

Фото профиля Dean Morris
Dean Morris1 месяц назад

Who smashes when the opponent is in that kinda distance lol

Фото профиля OGK INC
OGK INC1 месяц назад

ewoni werey bayi 🤣🤣🤣🤣 i no even know wetin i wan type gan self

Фото профиля CHASXN
CHASXN1 месяц назад

The sounds tho.

Фото профиля CALEB
CALEB1 месяц назад

BIG PERFORMER O lenu daku After you, na still you again and again Smashing non stop

Фото профиля BigDaps
BigDaps1 месяц назад

I just de hear ge han ge kuro n be gbe han

Фото профиля Jesus Is Lord
Jesus Is Lord1 месяц назад

This your shout go dey disturb the neighbours 😉

Фото профиля Klichi
Klichi1 месяц назад

You no Dey tier

Фото профиля Consistency
Consistency1 месяц назад

Kuro n be, ah, ah, eh, ye, ma pa e 😂😂😂

Фото профиля Eniola
Eniola1 месяц назад

Why both of you guys dey moan like dz😂

Фото профиля Ariana cole
Ariana cole1 месяц назад

Why una dy moan like that 😂

Фото профиля marcsdesigns
marcsdesigns1 месяц назад

Next time keep your opponents busy by directing the smash in different angles.anyway nice 👍 one.

Фото профиля Dami
Dami1 месяц назад

Bros you go still collect 5 no matter your training

Фото профиля AK ADESINA 🇳🇬💯
AK ADESINA 🇳🇬💯1 месяц назад

Been playing table tennis of recent, I am loving it more than PS. I may need to buy one soon.

Фото профиля Obidon042
Obidon0421 месяц назад

Bro you are good but the guy defending is a genius.

Фото профиля FELDA
FELDA1 месяц назад

This ona sound sef, get as e dey sound for my ears.

Фото профиля Oko Arike, MD, FRSPH
Oko Arike, MD, FRSPH1 месяц назад

Real ballers know the other guy is much better.

Фото профиля Abu Waladayn ✌🏽
Abu Waladayn ✌🏽1 месяц назад

All of these, only for AY to school you again 😏. Good workout though 😌

Фото профиля 24 Trillion Lifestyle
24 Trillion Lifestyle1 месяц назад

Stroking him on the same spot. Lol. You don’t even know how to stress your opponent going from left to right and you wan kill person 😂

Фото профиля SIR LECKY 💪💫
SIR LECKY 💪💫1 месяц назад

Come make I beat you 😂😂

Фото профиля Itadori. Y.
Itadori. Y.1 месяц назад

You'll definitely be easy to beat. Lol. You don't go hard

Фото профиля Divine😈
Divine😈1 месяц назад

As I see your forehead drive i confirm am . You sabi sir ✅

Фото профиля Sly 💡
Sly 💡1 месяц назад

@balobest

Фото профиля Akindolani Victor
Akindolani Victor1 месяц назад

See the person I came to his account to check up on. Sir, how are you and where have you been??? This your holiday don dey long oo

Фото профиля King Dayveed 👑
King Dayveed 👑1 месяц назад

Na wetin you use pay school fees for university be this🤣🤣

Фото профиля AR
AR1 месяц назад

With all this you can’t still beat me

Похожие видео