Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Machala Agege 😂😂😂
19,751 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
10 Yorum

𝐇𝐄𝐈𝐒𝐖𝐈𝐙𝐃𝐎𝐌𝐋𝐅🪙🈲11 ay önce
To see person wey go sing odumodu songs word for word for street you go reach Jerusalem 😂😂😂

Thatboykush11 ay önce
Even aboki dey chop am

i am farz 𓃵 🦎11 ay önce
them no dey always get complete sets of teeth 😆

☆RIDWANULLAHI☆11 ay önce
That's Atobaje for Agege Agege wa 💚✌🏻

𓋹 shile gold11 ay önce
My hood 😅

octopus Francis 😂🐙11 ay önce
Abeg no be zttw I dey see for that guy body 😏😂

octopus Francis 😂🐙11 ay önce
Shey nah harmless 🤔😳😂😂😂

Yinkesh💛11 ay önce
Abeg carry him enter studio pls 😂😂

TELIXS 🦎🦎🦎11 ay önce
He’s good tho

pontius pilate of Naija11 ay önce
Make unah check eeffcc custody or pplice station 🙈
