Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Machala and wife😂
747,218 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

osama ✯2 yıl önce
If dem never kee one gba skit maker una nor go stop do rubbish content

CryptoLord NE 📊📈2 yıl önce
😂😂😂😂 Carter EFE lovers gather here

Wizkid FC2 yıl önce
No stop to dey do anything you believe in.❤️🦅 E funny 🤣

ibcity boi2 yıl önce
Mumu you’re not good in what you do you’re just making money change your style money is not everything

CARTEREFE2 yıl önce
Okay sir

Macy Macy🌐2 yıl önce
Na Carter Efe go later make Tinubu ban internet for Nigeria 😒

klassic Jay2 yıl önce
😂😂😂 This boys are too good

Wild boy Zamorra 🐈⬛2 yıl önce
Make una sabi diff between comedy and FARCE! This is an intentional work of art! Well done 🐈⬛

✞2 yıl önce
Na the first thing I see as I wake be this, God go pun!sh all of una involved in this atrocity

AbidoShaker2 yıl önce
Hahahaha very funny But, wetin Spider-Man do nah?
