Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Made a big girl purchase 🤭😌😌 God did 🥳
141,251 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
57 Yorum

That God wey you dey ridicule for this post suppose punish you.

Ahh As how

Sorry for asking… this big girl purchase wey you write so no blend with the video o.. as the video suppose be surprise video… Help us correct am Abeg make we fit feel the full emotion.

No vex

I thought it was a fufu machine

😂😂

God will take you!

Ahhh

🤣🤣

Fuu

🌚

Brr fkng open it already

Calm down 😒

Ahhhh iwo olohun

🌚

Congratulations E remain 3 more tires, 4 GLE doors, 2 side mirrors, 1 Burnet, 1 boot, 2 front chairs, 3 back chairs, i staring wheel, 1 engine and gearbox, etc… let ur success make the noise 🥳🥳🥳🥳

Yesss Thank youuu🤭😭🥳

She don finally enter market

😂😂

I don swear for u down self before u open am finish

😂😂

Ooni kuure 😂😂😂😂

Abeg nau 😂

God please😂😂😂

Say congratulations nau 😂

Seriously 😒

🌚

Fras wa oo

😂😂

Come ur head correct so

Yes yes

😂😂😂

You cannot say congratulations? 😏

Radarada oshi 🤨

Pele Pele oo 😂

Abeg if na 195/65 R15. Borrow me, i go return am if the other 3 don complete.

No 😏

I am begging

Nothing for you 😂

Is she okay?🙄👈🏽 I’m just curious 👀

Yes 🙄

Not sure about cause she doesn’t look like she is

How far refund my data

Sent

😂😂😂😂😂 this girl no serious ooo, as I see say she waste time, I just know say something is fishy

Sorry 😂

Thanks for wasting my time😒

You're welcome ❤️

You Dey craze

Kwantinue 😂

😒

Na God go punish you 😂

e no go better for the werey wey video this rubbish 😡

😂😂

Ogun dey kill this one Nah you dey sub for me nhii

Ogun dey kill this one Who say make you watch the video?

Ogun dey kill you Why you post am 😏
Benzer Videolar
Sensitive content
How did I do daddy 🤭😌🫦
Ayaa
124,079 görüntüleme • 1 gün önce
