Loading video...
Video Failed to Load
.Magixx when please??
226,986 views • 20 hours ago •via X (Twitter)
34 Comments

@Iam_Magixx Omo try dey make person understand ooo, I been wan swear for you, I think say na zlatan send you come 😂👍

@Iam_Magixx na since I first hear shoday I know say he go be one good artist up

@Iam_Magixx Stay one place bobo, I don curse you b4 but no vex for me! As you fvck with seyi me self fvck with you…. Omo iya mi I love you❤️😂

@Iam_Magixx See as you con sabi👏✌🏾. You too good omoh . 🔥🔥🔥🔥😮💨

@Iam_Magixx You sabi no worry 😂🔥

@farmstream111 @Iam_Magixx Drop joor 🔥😭

@Iam_Magixx Omo I can’t wait shoday I don too chop move and Che All NSNV we support you Ajeh

@Iam_Magixx You be animal

@Iam_Magixx Why you good like this ?🔥🔥🔥

@Iam_Magixx I no like your music before but you don prove me with since that nakupenda and paparazzi time

@Iam_Magixx Oh my shoday you too much I love you olowo ori batife baby

@Iam_Magixx Omo @shoday na better hit be this abeg e just drop this November please e too sweet

@Iam_Magixx Omo the money way u dey find don pass house rent oo 😂😂 belike na refinery funds u dey find like this 😂😂

@Iam_Magixx I have strong belief @official_shoday will buy me a new rechargeable clipper 50k for my barbing job The one I'm managing has spoilt Please help me idolo

@Iam_Magixx Para bois

@Iam_Magixx Omo shoday make una drop this wan asap🚀😭😭

@muba_raq0 @Iam_Magixx Oni gbegba oroke 🙏🏻

@Iam_Magixx …you na sabi boy normally 🔥

@Iam_Magixx You goo jor 😂🔥🔥🔥

@Iam_Magixx My idolo

@Iam_Magixx Idan♥️

@Iam_Magixx Good and smooth flow

@Iam_Magixx Yeah shoday kilode ❤️❤️❤️ Chop follow asapuuuuu

@Iam_Magixx Better no drop cause na fake love Nysc people dey give u for comment Soo

@Abdulsamad14364 @Iam_Magixx Wow this is hard ur good shoday

@Iam_Magixx shoday mi ❤️

@joshutemi123 @Iam_Magixx You too much billion boi❤️💪🏾

@KolaCash_ @Iam_Magixx Bring ham we go chop ham ❤️🤩

@Iam_Magixx SOUNDXROCK🌷

@Iam_Magixx Thiiiis fridaaaayyy 💗♥️💗♥️

@Iam_Magixx @official_shoday I enjoyed your music a lot. However I don't have my new speaker to listen to it anymore. I don't know perhaps you could help in getting new one..so that I can continue to dey enjoy your gbedu for life!!🙏🔥🔥

@KolaCash_ @Iam_Magixx Clout chaser I no kuku gbadun you before

@Iam_Magixx E drop eh😂😭

@Iam_Magixx Some deh hate seyi vibez, some deh feel the vibez, life no balance
