Make anything no happen to Carter oooo
368,224 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
32 条评论

@carterefe__ Like play like play nah so Carter join cult 😂

@carterefe__ If he's being attacked,his camera man would be first to get knocked out lol

@carterefe__ He’s been roughed up by year 11 boys who are on summer holidays because of content. In Nigerian terms, that’s like being roughed up by SS1 boys.

@carterefe__ 😂😂 you go dey mumu go enter man dem

@carterefe__ If anything do Carter If we no mount go that uk eh 😂

@carterefe__ You just visit UK and because if sub and engagement online, you are presenting the people as bad, that you're been attacked. Carter Efe, this video can make the authority refuse you entry back and to other nations. Do the needful now for your own sake

@carterefe__ If this is entertainment, how is this entertaining? I’m so confused

@carterefe__ He don jam Roadmen but all na cruise sha 😂

@carterefe__ This is just for contents and engagement to keep trending. Not a big deal. If this was real they for don stab am since.

@carterefe__ Carter na content creator

@carterefe__ Wetin him do

@carterefe__ E Dey with PK humble, nothing go happen 😂

@carterefe__ I day see comment i day laugh people 😅😂

@carterefe__ It's all planned work

@carterefe__ @grok it’s real and or content

@carterefe__ This Carter guy is branding the UK youths criminal and dangerous he needed to be advices of this madness by his management 🤦joke apart

@carterefe__ Call nairamarley 😀😀😀😀

@carterefe__ lol 😂

@carterefe__ Carter mah werey 😂😂😂

@carterefe__ Ahhh 😌 Finally 🤗

@carterefe__ And odumodu warn am oo 😂

@carterefe__ Them don jump am

@carterefe__ Them don blend am. 😂

@carterefe__ And odumodublak warned him oo

@carterefe__ Them don carry egbon go perfect circle 😂

@carterefe__ UK get thugs oh forget. Nah double revolver dem dey carry,if this is not content then bro dey serious problem. And nah small small 21 yrs old bois be dis oh

@carterefe__ Share your glory settings 🤣🤣

@carterefe__ Carter don join cult 😹😹

@carterefe__ See as London AGBEROS as them fresh pass Carter

@carterefe__ Omo

@carterefe__ If I Dey this kind setting i go just burst laugh 😂 cus this stuff no reach ikorodu boys

@carterefe__ So if them de unalive you na chat you go de shout? 😂


