Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make Bandit just jam them for this bush 😭😂😂😂
158,980 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
39 Yorum

Na pipty million I go kwolet oo😂

@heisromanrave Una dey kee me 😂😂

Imagine telling a Fulani man “who goes you”. You’ll first go to you maker 😂😂😂

Those ones no get joy

Aye axe men no go fit solve this one oo, before dem go shout aye axe men finish, bandits don dial their family member numbers one after the other dey negotiate ransom . Who goes you no be for Islamic terrorists oo😂

Kamorudeen from Kano after a 50 million ransom drops successfully

Lol. Funny enough this boys go sight the bandits first. Ambush them. I remember the story wey my guy tell Me between Nigerian army and men like this. Army run o.

I just de laugh you

😂😭😭😂 Calma my idolo. Oya fb

Nah there you go know say egede no be mio mio

Nothing dey sup. Men mouth

If you ask majorly of this guys why dem join this group, they don’t even know, just cuz of one celebrity or the other 😂😂😂

Na comment I come read oo

Cultist way they fear bandits na cultural students

Bandit go first give them better beaten before them start to de negotiate with dare family 😂😂😂

Mentally deranged youth who should be in yaba left.

Evil mind, if your brother or sister dey there, you go talk am

No be soldier dey d last frame?😳

This big 2025 way men day use convoy waka na leg una use day waka oya na🤣

Axe men? They go give bandit hot hot😂

They have cross path in the past, in delta state abraka, they killed Timberland boys that during their initiation..the story is online..you can verify..

E Dey sweet you no lie, abi you wish to join? If dem come for you now, you go dey cry.

Men maut ⚠️⚠️⚠️⚠️⚠️⚠️⚠️⚠️⚠️

Shey no be soldier be that It’s well

Na pipty million I go kwolet oo😂

Ahan no be solider be that …Nigerian Military gone 😭… peak of usilessness

e no go funny o😂😂

MMT

Dem nor born any bandit papa na ..That place has been thoroughly sanitized

Bandit no dey Ghana bro

News report : bandit kidnapped two egede men 😂😂

I no wan hear say them kidnap una o

You go think say na by echo😂😂

Yawa Don gas be dat 🤣 🤣

Everywhere to first blur. Leg go behind de run by itself

Notice how them no too go far inside the bush? I can still see houses 😅😅

Body go tell bandit 🚶♂️

Everywhere go first samlary

scatter oh!😂
