Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Make De General no see this video oo 😂😂

575,011 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von DEGENERAL
DEGENERALvor 1 Jahr

Believe 🥰

Profilbild von TENIOLA
TENIOLAvor 1 Jahr

Abeg ooo 😂😂

Profilbild von 💪🎭..Rai ji..💪🎭
💪🎭..Rai ji..💪🎭vor 1 Jahr

Little Bruce Lee

Profilbild von Tittled Man 😌
Tittled Man 😌vor 1 Jahr

En no reach this one

Profilbild von The Night Warrior
The Night Warriorvor 1 Jahr

Instead of giving them Ipads

Profilbild von Hermit Chase
Hermit Chasevor 1 Jahr

Make e no try this move sha, Asian Epon small before nah why e no pain the boy, unlike Nigerian BBC 😂

Profilbild von TunexDee Hedge📊🇨🇦
TunexDee Hedge📊🇨🇦vor 1 Jahr

De General after seeing this video 😂😂

Profilbild von Obed
Obedvor 1 Jahr

Imagine say De general try this part 🤣🤣 e go just teat ACL

Profilbild von Peak Football
Peak Footballvor 1 Jahr

U wan keel our Naija Shifu… 😁

Profilbild von A n s e l m🧘🏾‍♂️
A n s e l m🧘🏾‍♂️vor 1 Jahr

You dey whine??😂

Profilbild von 💪🎭..Rai ji..💪🎭
💪🎭..Rai ji..💪🎭vor 1 Jahr

That knock out punch was crazy 🔥

Profilbild von Xparte
Xpartevor 1 Jahr

De General go tear acl if he try replicate this one o😂

Profilbild von Gaara
Gaaravor 1 Jahr

What of this one 😂💔

Profilbild von Big Sammy Nas
Big Sammy Nasvor 1 Jahr

Walai this boy go beat am

Profilbild von Elena💚||the lagos shoe plug👌
Elena💚||the lagos shoe plug👌vor 1 Jahr

38-48 75,000

Profilbild von ThatBlessedGirl
ThatBlessedGirlvor 1 Jahr

His balls should be crying 😢

Profilbild von Beri🌚
Beri🌚vor 1 Jahr

You see that part where him spin him head for ground? Na there we go sabi the end of De general😭😭

Profilbild von GODZILLA
GODZILLAvor 1 Jahr

This one na karate kid oo, he go kpai general 😂

Profilbild von Emmanuel
Emmanuelvor 1 Jahr

Baba go tear ACL

Profilbild von Phemy💎
Phemy💎vor 1 Jahr

De General be like TENIOLA….

Profilbild von MAJOR🕶️
MAJOR🕶️vor 1 Jahr

De General 😂😂

Profilbild von wisebaba
wisebabavor 1 Jahr

Omo I been think say this thing na only for movies

Profilbild von Caven Dave
Caven Davevor 1 Jahr

Him go too break him blockus and bones walai. Make we never find justice for De General now🤣

Profilbild von 𝔸𝕝-𝕁𝕒𝕞𝕚 𝔻𝕖 𝔾𝕒𝕥𝕙𝕖𝕣𝕖𝕣 ✪
𝔸𝕝-𝕁𝕒𝕞𝕚 𝔻𝕖 𝔾𝕒𝕥𝕙𝕖𝕣𝕖𝕣 ✪vor 1 Jahr

E go tear ACL 🤣

Profilbild von Sultan of Abuja🙏
Sultan of Abuja🙏vor 1 Jahr

Lol, him bone don strong 😂

Profilbild von Maxwell
Maxwellvor 1 Jahr

The general has seen it already 🧟‍♂️

Profilbild von Big Henzzy
Big Henzzyvor 1 Jahr

Lmaooo

Profilbild von 212 ✌🏾🐳
212 ✌🏾🐳vor 1 Jahr

This one go beat de general turn am to private😂

Profilbild von Frank Paschal
Frank Paschalvor 1 Jahr

Him go tear ACL 🤣don’t play, this one no be leg over kung Fu

Profilbild von SPENCE
SPENCEvor 1 Jahr

You wan ⁰ff him

Profilbild von Barrister Ifunaya
Barrister Ifunayavor 1 Jahr

No man can last 5 seconds ontop my body 😂

Profilbild von sirkings media ⚽
sirkings media ⚽vor 1 Jahr

This one go humble him 😂😂

Profilbild von 🐯🔰🔰Lℹ️🅾️nny Lewℹ️s 🏁⚔️ ⭐️ ⭐️ 🦅 👑
🐯🔰🔰Lℹ️🅾️nny Lewℹ️s 🏁⚔️ ⭐️ ⭐️ 🦅 👑vor 1 Jahr

Very energetic and smart kid in martial arts.

Profilbild von AKPORSTLE-ASAKE EFB
AKPORSTLE-ASAKE EFBvor 1 Jahr

Make De General try this make eba comot for him nose

Ähnliche Videos

Make NDLEA no see this video oo😂
0:35

Sensitive content

Make NDLEA no see this video oo😂

𝔸b𝕒𝕫𝕫

218,431 Aufrufe • vor 1 Jahr