Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Make family make me proud ๐๐ฅ
23,935 Aufrufe โข vor 3 Tagen โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

People just dey wake up and down, you will not know who dey purge. This one hit differently.

Fanta I swear......You no well oo. Na especially when you dey mention that Garri yellow you dey always burst my head I swear...... Kiaa, you no well brooo..

Make big oma no spoil your life last last

I talk am say you no go stay long for that Lagos because of big oma ๐๐๐

You nor go know who dey purge for Lagos I swear, everybody Just waka up n down

Big omah no go kpai person ๐๐. โAmala eweduโ everywhere ๐๐

This guy don come again

Verify your account please ๐

Home dey fry chicken chop ๐น๐น๐น

Hahaha e say you no go know who de purge. Hahahaha

I'm always here r for the garri yellow

Lol ๐

Lolโฆ.your scottish this morning na gbam,e be like you sprinkle am small colos bah???๐๐

๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐๐๐

No mind dem

๐๐๐๐๐.. make who want vess vess oooo Abeg

Badt guy ๐๐๐๐. Big Oma hold you for work

๐

๐๐๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ

E better as u come back oo

Your problem no pass ogbono soup and garri yellow ๐

๐..pple full pagos, No space!!!

๐๐๐๐๐๐

E no easy for Breadwinner ๐

๐๐ na food dey worry you

Why are u not verified?

๐คฃ๐คฃ

I da use ur skit hold body

Me self need chop the bread wey dem win ๐

And I get ogbono soup with smal smal kpomo and periwinkle for house in Lagos oo..but na garri white not garri yello dey

Bro ๐๐

Who be dis big oma

Hahahaha
