正在加载视频...
视频加载失败
Make family make me proud 😂🔥
23,935 次观看 • 3 天前 •via X (Twitter)
33 条评论

People just dey wake up and down, you will not know who dey purge. This one hit differently.

Fanta I swear......You no well oo. Na especially when you dey mention that Garri yellow you dey always burst my head I swear...... Kiaa, you no well brooo..

Make big oma no spoil your life last last

I talk am say you no go stay long for that Lagos because of big oma 😂😂😂

You nor go know who dey purge for Lagos I swear, everybody Just waka up n down

Big omah no go kpai person 😂💔. “Amala ewedu” everywhere 😂💔

This guy don come again

Verify your account please 🙏

Home dey fry chicken chop 😹😹😹

Hahaha e say you no go know who de purge. Hahahaha

I'm always here r for the garri yellow

Lol 😂

Lol….your scottish this morning na gbam,e be like you sprinkle am small colos bah???😂😂

🔥🔥🔥🔥😂😂😂

No mind dem

😂😂😂😂😂.. make who want vess vess oooo Abeg

Badt guy 😂😂😂😂. Big Oma hold you for work

😂

😂😂😂😂😂😭😭😭

E better as u come back oo

Your problem no pass ogbono soup and garri yellow 😂

😂..pple full pagos, No space!!!

😁😂😂😂😂😂

E no easy for Breadwinner 😞

😂😂 na food dey worry you

Why are u not verified?

🤣🤣

I da use ur skit hold body

Me self need chop the bread wey dem win 😂

And I get ogbono soup with smal smal kpomo and periwinkle for house in Lagos oo..but na garri white not garri yello dey

Bro 😂😂

Who be dis big oma

Hahahaha
