正在加载视频...
视频加载失败
Make he come try am for Lagos first, I wan check something
336,821 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Conductor for don deck am enter factory settings

Lagos conductor wey be say den dey always dey on ice

Lmao 😂 One unwell person wey sabi say na skit but frustrated go don too tear am hot S Him go regret en action 😹

Driver go don swear for him papa like 100 times

Don’t do that again

When the president of a country is not mentally stable, this is what the result becomes

"I could have killed a lot of people" played in my head... 😁😁😁 Rubbish behaviour!!! 🙄 What state is that though? 🤔

I still dey talk ham say People way normal for this country no reach 20 seh 😂🤣

Could this be Osogbo? Make e sha dy do e skit there because they look gentle and supportive Some people in some places go don deck am sharp sharp

Them go don too beat am 😂
相关视频
Omo I no wan know if na cruise or not, I go first change am for you 😂
honest30bgfan
70,000 次观看 • 6 个月前
