Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Make I drop this skit and una nor laugh first 😡😡😡🎬

638,918 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Diivini⭐️
Diivini⭐️vor 1 Jahr

We did this scene up to 20 times 😡😡🤦🏽‍♂️

Profilbild von VICTORX | ₿ 🧱
VICTORX | ₿ 🧱vor 1 Jahr

Lol This should actually be The skit sha

Profilbild von Dave
Davevor 1 Jahr

Cut make we go again 😂😂😂 E no go better for the producer 😂

Profilbild von eze_micheal_042
eze_micheal_042vor 1 Jahr

Skit never start we don day laugh 😂

Profilbild von HYGIENUS
HYGIENUSvor 1 Jahr

This one na skit already 😂😂😂

Profilbild von G_cloud
G_cloudvor 1 Jahr

😂😂😂

Profilbild von i am _YOUNG FEEZ ❤️🦅
i am _YOUNG FEEZ ❤️🦅vor 1 Jahr

Na this babe go kill you That slap wey she Dey give you Dey sweet am so she don turn it to cruise

Profilbild von olamilekan
olamilekanvor 1 Jahr

Sheybi na acting so no vex but make i laugh small 😂😂

Profilbild von omo báálé
omo báálévor 1 Jahr

😭😭😭😂 this girl wicked ahh😭😂

Profilbild von My G
My Gvor 1 Jahr

Girls seff. Bet she won’t find it funny if the roles were reversed. She’s ready to sleep him as much as she desires. Ndia di egwu.

Ähnliche Videos