Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make I drop this skit and una nor laugh first 😡😡😡🎬
10 Yorum

Diivini⭐️1 yıl önce
We did this scene up to 20 times 😡😡🤦🏽♂️

VICTORX | ₿ 🧱1 yıl önce
Lol This should actually be The skit sha

Dave1 yıl önce
Cut make we go again 😂😂😂 E no go better for the producer 😂

eze_micheal_0421 yıl önce
Skit never start we don day laugh 😂

HYGIENUS1 yıl önce
This one na skit already 😂😂😂

G_cloud1 yıl önce
😂😂😂

i am _YOUNG FEEZ ❤️🦅1 yıl önce
Na this babe go kill you That slap wey she Dey give you Dey sweet am so she don turn it to cruise

olamilekan1 yıl önce
Sheybi na acting so no vex but make i laugh small 😂😂

omo báálé1 yıl önce
😭😭😭😂 this girl wicked ahh😭😂

My G1 yıl önce
Girls seff. Bet she won’t find it funny if the roles were reversed. She’s ready to sleep him as much as she desires. Ndia di egwu.
Benzer Videolar
0:27
Sensitive content
😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡 NO MATTER WHAT, A GUY CAN NEVER DO THIS TO MY SISTER AND SURVIVE THIS LIFE YOU ARE BEATING HER, STRIPPED HER NAKED, USED BELT ON HER, AH 😲😲😲😡😡😡😡 BABA WE GO DIE FOR THAT OKACE ME AND YOU. FVUKING BASTARD WHAT THE FVUK. OMO ONE PERSON WILL GO AND MEET GOD THAT DAY. WHY RECORDING HER IN THE FIRST PLACE ??
Bishop
216,085 görüntüleme • 2 yıl önce
