Loading video...
Video Failed to Load
Make I no craze🙏 My catalogue is so beautiful!
29,704 views • 8 months ago •via X (Twitter)
30 Comments

Keep my family safe Me wey dey on the road, make I no go astray.

I just like this guy and his sound idk why Love that him osinmen track Kurima sinda is the closest i am to God Abi how him talk am ❣️

Sharp... The guy you must blow. . I need you to get like 4 more hits... Reach out to Omah lay for feature... You guys sound a like

Na only you fit collect Erigga number 1 spot for my wrap. Aje😂🔥 You’re HIM jor🙌🏽❤️

Please record thousand of songs now and make sure you drop them after the Glow up..E get why @iampriesst 🙏

Tittle abeg this guy dey burst brain

Just de drop de go Priest your mumcy need tha GMC this Yr

“Make I become numero uno”🙏🏻

Sabi boy 👏

Kurima

Omo Why aren’t you among the big 5?

You good no worry

I dey always wait for that ‘E Yahweh yahweh yahweh’ part You too sabi this music thing I swear

E get one Fulani movie, na your song be the movie soundtrack brrrrr you too good ASF The movie Starr Clinton Joshua.. na Nollywood. Omoh you be real talent ooh priest @iampriesst

Na only money 💰 make man take nonsense o my bro

Sounds 🔥🔥

More wins to come for sure.

@xviddl

Yes they are

@xdownloaderbot download this video for me

Kpos💯🥃

This song na legit

Boss! You are headin' there.....keep the fire 🔥 burning.

Broooooo!!!... U see eh, anytime wey u go do show even if na my last card 💵 I go turn up. Wishing you all the best bro.👌💯

Bro you and Omah Lay go go well.

Get in jorrrr

SABINUS🤝

You sabi write bro and your style solid.

U see this particular verse ehhhn!!! No worry, just know that once a rapper know how to sing it's over for regular singers, cause what's this flow and banging lines @iampriesst

Doing well
Related Videos
Sensitive content
Is unfortunate how life is treating and embarrassing me. I can't afford my basic things, life keeps hitting me hard. I need to get my drugs, I am in serious pain. No amount is small 🙏🙏 2284163176 Zenith bank Bamimosu mariam Thank you so much 🙏
Bamimosu Mariam
252,384 views • 1 year ago
Sensitive content
So beautiful I love him.. my heart is melting<3
lucky
92,755 views • 1 year ago
