Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Make I Panic Keh? Me Wey Get USDT For My $ByBit.
92,731 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

You self no small Marjid guide oo 😭

The daily engagement on Chirpley could foster a more active and involved influencer communityChirpley might just be the answer for brands tired of fake followers and engagement pods.

Single life sweet... Until u meet one web3 babe It a matter of time Oga mi

Posting all this doesn’t really make sense. People are eating things worth more than this yet they’re not posting it. Small shopping you don rush post😂

One of the easiest way to survive in this our economy is to earn in USDT

Do me something nah 😢

Dash me $2 boss🤧🤧

Boss Just $10 is enough to complete my memefi task

And I never win your giveaway before ooo despite the fact that am super active,abeg help my life😓😂😂😂😂😂

Single ghife sweet no streghess! 😭😭😭😭. E don tey wey letter R leave u go 😂😂😂😂😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
“I be woman, I dey bush, you dey suffer for your house. You dey follow man, ba? Anything wey go make you ask me for money, anything wey go make you see something for my place, come tell me say you like am, guy, you no go easy for me and you. Cause I go make sure say I baroof you till the extent wey say if you see your mother you no go recognize her again. I swear.”
Ozor Ndi Ozor
96,419 Aufrufe • vor 7 Monaten

