Make it rain 🥰🥰
509,882 次观看 • 27 天前 •via X (Twitter)
47 条评论

All these for one person ?

Yes Naa 🤣

Make this boat capsize, nonsense.

I dey tell you my bro 😂🤣

Mami water no Dey hear “ikebe nwayo nwayo” oo Cos I see say you no wear life jacket

You funny ooo , Yansh na life jacket 😂

This dj dimple yansh self

How did they pay .. ? Or how much was she paid?

Milli 😂

That guy fit don Dey horny

If you fall inside water wetin you go tell God😭😂

God go understand

God go understand that your ikebe na 3000 abi😂💔

Funny you 😂

😂💔

Ikebe nwayo nwayoooooo

Abeg una dey let my preek stand😭

lol

No go let man maid high

That’s the aim 😂

Blaqbonez and Asake finish this song and the yansh finish this video 😍😂

Na only God knows waiting them use for the beat 😂

The producer sabi him work.

If u fall inside water ur IKEBE3000 do go be that o

Wetin this one go do to survive for old age?which legacy this one wan leave for her kids and grandkids? Just wondering

@BlaqBonez That boat guy see everything pass me 🤦🏽♂️

You suppose give that guy small lapping😬 make joy Dey for am nah..

Baby save me🙏

@BlaqBonez This girl no even pity those canoe-men

This ship no fit sink na wetin manmade dey like

Very good

Dancer

Yansh is life 😋

the water looks so still and gross but shes just out there unfazed like its nbd. honestly the vibe is kinda peaceful in a weird way

What exactly am I watching, the big water or water melons bcos one is definitely dangerous 😆

I've become completely desensitized to this one's yansh. She don too display am.

No be risk be dis? 😂

Na fish go eat that water water yam 😂

Muna leave me, I wan dey celibate 😭

@SucreknowsBall2 I think I hav grown and lost my sense of humor cos i find this video classless and stupid

Power of nyash 😂😂 Most ever likes 😂😆

Algorithm like anything inside skirt 😂

For boat way dy one place, camera man wan whyne us 😂

My boss long time. What do I have for us this week

Over 2.5 my brother

Drop am for us boss

All this things no concern shark 🦈
