Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Make Man City win that one, we will the Treble💯💯😁😁😃😃

18,946 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)

31 Yorum

Xkay profil fotoğrafı
Xkay7 ay önce

O’Really na Trebble now😂😂😂

TeeJee🇵🇹 profil fotoğrafı
TeeJee🇵🇹7 ay önce

Wetin this guy chop E don check the meaning of arteta? A: arsenal R: running T: to E: end T: trophy less A: again 😂😂😂

PAMAH💙❤️ profil fotoğrafı
PAMAH💙❤️7 ay önce

No be you wan beat pep 13-2 🤣🤣🤣🤣

LHAJA FOOTBALL TALK profil fotoğrafı
LHAJA FOOTBALL TALK7 ay önce

You forget say city still dey FA cup 😂

YKB 👑 CFC profil fotoğrafı
YKB 👑 CFC7 ay önce

Dem use am snap nii ooo 😩😂

Orazulume Jude Tochi profil fotoğrafı
Orazulume Jude Tochi7 ay önce

I'm so patience 😊

Old Trafford Pulse 🔴⚽️🎙️ profil fotoğrafı
Old Trafford Pulse 🔴⚽️🎙️7 ay önce

Unserious club plus unserious fans 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

D B! profil fotoğrafı
D B!7 ay önce

He pain you die

BigNas 👑 profil fotoğrafı
BigNas 👑7 ay önce

No worry naso u go cancel everything at the end of the season 😃🤣😁

only- zero code profil fotoğrafı
only- zero code7 ay önce

Bro lie say e no pain u ☹️😂

CHIKA 🦅🦅 profil fotoğrafı
CHIKA 🦅🦅7 ay önce

U don’t need what? You guys won it last in 1993 😂😂😂 and you don’t need it dey play!!!! 😂😂😂😂

Raphael 🌈 profil fotoğrafı
Raphael 🌈7 ay önce

Arsenal wan win UCL, if to say you win this one now e for be treble, but you see that UCL una no go smell am lol

World Champions | Chelsea 🏆 profil fotoğrafı
World Champions | Chelsea 🏆7 ay önce

PRIDE

Mikey Dee profil fotoğrafı
Mikey Dee7 ay önce

Why people hate arsenal is because of the fans , they are most delusional football fan base in the world, you just lost one final cup and your still telling your self you will go for treble mean while it has never happened in arsenal history before, DELUSIONAL

Real Dera profil fotoğrafı
Real Dera7 ay önce

Bottlers fc are back at it.😂😂 City did one for football 🙏🩵

💙El Tee Jay❤️ profil fotoğrafı
💙El Tee Jay❤️7 ay önce

You won’t find a Madrid fan or Barcelona fan that is sure of winning at least a trophy per season boasting the way arsenal fans do. This is what irritate me about this fanbase.

kingakkeem🤴🏿🇳🇬🇺🇸🇬🇧 profil fotoğrafı
kingakkeem🤴🏿🇳🇬🇺🇸🇬🇧7 ay önce

Oya na so it is now treble Abi??? We will be there

Ismosis profil fotoğrafı
Ismosis7 ay önce

We will be here 😂😂 Na Ucl knockout go pain una pass, epl still sure for una but you see that UCL, come off it 😂 If Barca no knock you out, any team wey reach final from the left side go kill una coz no be fools Dey there 😂

dee profil fotoğrafı
dee7 ay önce

Whatever helps you sleep at night 😂😂😂😂😅

𝗚𝗔𝗗𝗗𝗔𝗙𝗜 𝗗𝗢𝗧📿 profil fotoğrafı
𝗚𝗔𝗗𝗗𝗔𝗙𝗜 𝗗𝗢𝗧📿7 ay önce

Werey you dey talk like say you get mind to lift champions league, dem tell you say na child's play!? See why e no good to dey let some people dey too feel at home..

Slashcool profil fotoğrafı
Slashcool7 ay önce

Guy with dis una performance, how u wan te win for final of d other cup even if una reach dier Na like dis u wan win am against bigger team than city😂😂 Dey give urself joy oo😂😂

Musa Olajide Abiodun profil fotoğrafı
Musa Olajide Abiodun7 ay önce

Hmmm na so you arsenal fans Dey talk you will lose fa cup again let’s see you reaction when you lose it na only premier league sure for you guys this season

Thatliverpoolboy profil fotoğrafı
Thatliverpoolboy7 ay önce

34 years without carabao ,,, say na “nothing”

Abdizo Kharim profil fotoğrafı
Abdizo Kharim7 ay önce

😂😂😂

VIC’THREE profil fotoğrafı
VIC’THREE7 ay önce

lol why are you talking out of pain, if you say nah nothing when last you win trophies? Cho Cho Cho

Oluyomi Daniel profil fotoğrafı
Oluyomi Daniel7 ay önce

Continue consoling yourself ...mugu🤣🤣🤣🤣

Berry profil fotoğrafı
Berry7 ay önce

From treble you go later say na double una won win, from double you go say na single from single to bottling and going trophyless as usual

Damilare profil fotoğrafı
Damilare7 ay önce

DELUSIONAL FC 🤡. THIS IS THE TREBLE YOU'D EVENTUALLY HAVE. #BOTTLERS. #littlears. #EPL.

Hennessy Moore profil fotoğrafı
Hennessy Moore7 ay önce

Story for juju no level s 🤧🤧 how far guy hop your body dey okay 👍👍 🤣🤣 e pain me wella

Junioroges profil fotoğrafı
Junioroges7 ay önce

lol that champions league , I see Madrid or Bayern going to the final and they will beat Arsenal if they make it to the final as well

Sophocles profil fotoğrafı
Sophocles7 ay önce

Mikel is coming for you.

Benzer Videolar