ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Make Messi rig am abeg ๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ
31,273 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
33 ๆก่ฏ่ฎบ

Baba Thiago for the win jor! Make dem cry me an ocean ๐

As long as baba still dey play ball them suppose dey give am until he retire Nothing concern me with this list when them release joor

Aje seh make messi separate the fight ๐ baba mi

Messi donโt need another ballon dโor that โnumber 8 infiniteโ is the perfect number

Na fifa wey I blame wey give Rodri best player for World Cup

Nobody for there play reach Messi for worldcup

The Ballon D'or himself

No this is what i want๐ญ๐ญ.

The fuck up na sey Argentina no win world.... By now I for dey collect bucket of tears

Na trueโฆ make MESSI collect ham make everywhere water ๐น๐คฃ๐น๐

Abeg make dem give am Messi make I see tears everywhere ๐๐๐

Bro not even rig self why are you like this I fit swear for you. Oooo na him deserve am because them no give am the fifa best player of the tournament

Like bro, he be like them no watch the World Cup ๐๐๐ Messi deserves more!! No be carry talk.

Mk everywhere burst seh ajeh ๐คฃ๐คช, retirement gift

Baba Thiago rig am,make them all cry

Make baba run am for boys make everywhere still scatter again abeg

E don tay wey I see tears of dose fan base Make baba rig ham joor Alagbara omo ๐ช๐ช

Baba you get wahala you sabi wine dis people

Ajeh make baba collect am joor

I go like see everybody cry Oloun Gba lowo wan jaRe

Messi deserves it more

Guy I go happy die ๐ ๐คฃ ๐

Nah your shade even come open there yansh ๐๐๐๐ If Messi dey Nigeria wahallai he go run politics pass APC aje

Ajeh.. bro u are more of a Messi fan than all dis Barcelona fans on dis appโฆ nah only when Messi score we Dey see some of them glaze Messiโฆ but your own is different.. you glaze him any day anytime

Make baba Thiago ๐ collect am

Let them cry ๐คฃ๐๐คฃ ๐๐๐ฆ๐ท

Make Messi settle the matter

Make we run am ๐

I see say most of Messi fans here dey use WC performance judge the balon d'or for person Wey no see best player of the tournament collect ooo Your healing go long sha๐ Buh e go sweet me if dem rig ham for him sha make hin legacy get stain more ๐คฒ๐๐๐

I go lie for you

I don follow you bosss ๐ญ๐๐ผโค๏ธ

๐๐๐

Nah true talk oo ๐น๐น๐everywhere go scatter ๐น
