Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Make Messi rig am abeg ๐Ÿ˜๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

31,273 views โ€ข 1 month ago โ€ขvia X (Twitter)

33 Comments

โ€˜Gina_Oโ€™kaah's profile picture
โ€˜Gina_Oโ€™kaah1 month ago

Baba Thiago for the win jor! Make dem cry me an ocean ๐Ÿ˜‚

city stats ๐Ÿฉต's profile picture
city stats ๐Ÿฉต1 month ago

As long as baba still dey play ball them suppose dey give am until he retire Nothing concern me with this list when them release joor

AYO OLA's profile picture
AYO OLA1 month ago

Aje seh make messi separate the fight ๐Ÿ˜‚ baba mi

LORD EQUITYยฎ๏ธ ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธ's profile picture
LORD EQUITYยฎ๏ธ ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธ1 month ago

Messi donโ€™t need another ballon dโ€™or that โ€œnumber 8 infiniteโ€ is the perfect number

Ihechukwu Victor's profile picture
Ihechukwu Victor1 month ago

Na fifa wey I blame wey give Rodri best player for World Cup

Chibuike Okafor's profile picture
Chibuike Okafor1 month ago

Nobody for there play reach Messi for worldcup

Deraclassic๐Ÿ‘‘'s profile picture
Deraclassic๐Ÿ‘‘1 month ago

The Ballon D'or himself

๐“›๐“ธ๐“ต๐“ช เพ€เฝฒ ๐™š's profile picture
๐“›๐“ธ๐“ต๐“ช เพ€เฝฒ ๐™š1 month ago

No this is what i want๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ.

humble guy's profile picture
humble guy1 month ago

The fuck up na sey Argentina no win world.... By now I for dey collect bucket of tears

Privateeyes's profile picture
Privateeyes1 month ago

Na trueโ€ฆ make MESSI collect ham make everywhere water ๐Ÿ˜น๐Ÿคฃ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜‚

Henry Gustavo's profile picture
Henry Gustavo1 month ago

Abeg make dem give am Messi make I see tears everywhere ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

donnie angelina's profile picture
donnie angelina1 month ago

Bro not even rig self why are you like this I fit swear for you. Oooo na him deserve am because them no give am the fifa best player of the tournament

Favour Lee's profile picture
Favour Lee1 month ago

Like bro, he be like them no watch the World Cup ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Messi deserves more!! No be carry talk.

Ice Fcb๐Ÿ’™โค๏ธ's profile picture
Ice Fcb๐Ÿ’™โค๏ธ1 month ago

Mk everywhere burst seh ajeh ๐Ÿคฃ๐Ÿคช, retirement gift

King Micheal's profile picture
King Micheal1 month ago

Baba Thiago rig am,make them all cry

Prime Dave's profile picture
Prime Dave1 month ago

Make baba run am for boys make everywhere still scatter again abeg

AbsolutePRO's profile picture
AbsolutePRO1 month ago

E don tay wey I see tears of dose fan base Make baba rig ham joor Alagbara omo ๐Ÿ’ช๐Ÿ’ช

Dre's profile picture
Dre1 month ago

Baba you get wahala you sabi wine dis people

Divine's profile picture
Divine1 month ago

Ajeh make baba collect am joor

akNtolA's profile picture
akNtolA1 month ago

I go like see everybody cry Oloun Gba lowo wan jaRe

IconP's profile picture
IconP1 month ago

Messi deserves it more

Tinychris's profile picture
Tinychris1 month ago

Guy I go happy die ๐Ÿ˜† ๐Ÿคฃ ๐Ÿ˜‚

Opemi's profile picture
Opemi1 month ago

Nah your shade even come open there yansh ๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€ If Messi dey Nigeria wahallai he go run politics pass APC aje

๐Ÿ•Š๏ธLost in Christ & Gullible Servant of God๐Ÿ’ฏ's profile picture
๐Ÿ•Š๏ธLost in Christ & Gullible Servant of God๐Ÿ’ฏ1 month ago

Ajeh.. bro u are more of a Messi fan than all dis Barcelona fans on dis appโ€ฆ nah only when Messi score we Dey see some of them glaze Messiโ€ฆ but your own is different.. you glaze him any day anytime

Idowu John's profile picture
Idowu John1 month ago

Make baba Thiago ๐Ÿ™Œ collect am

EL Fizzo's profile picture
EL Fizzo1 month ago

Let them cry ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ ๐Ÿ”Ÿ๐Ÿ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท

Sufficient Wealth | Interlink Training Ambassador's profile picture
Sufficient Wealth | Interlink Training Ambassador1 month ago

Make Messi settle the matter

Prince Adetoye's profile picture
Prince Adetoye1 month ago

Make we run am ๐Ÿ˜‚

Owolabi Abeeb Ayomide $BYEEBS's profile picture
Owolabi Abeeb Ayomide $BYEEBS1 month ago

I see say most of Messi fans here dey use WC performance judge the balon d'or for person Wey no see best player of the tournament collect ooo Your healing go long sha๐Ÿ˜‚ Buh e go sweet me if dem rig ham for him sha make hin legacy get stain more ๐Ÿคฒ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Olatunji's profile picture
Olatunji1 month ago

I go lie for you

AlexFreshkid's profile picture
AlexFreshkid1 month ago

I don follow you bosss ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ™Œ๐Ÿผโค๏ธ

S Money's profile picture
S Money1 month ago

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Eazi Wire's profile picture
Eazi Wire1 month ago

Nah true talk oo ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜‚everywhere go scatter ๐Ÿ˜น

Related Videos