Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make Messi rig am abeg 😁😂😂🤣🤣🤣
31,273 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Baba Thiago for the win jor! Make dem cry me an ocean 😂

As long as baba still dey play ball them suppose dey give am until he retire Nothing concern me with this list when them release joor

Aje seh make messi separate the fight 😂 baba mi

Messi don’t need another ballon d’or that “number 8 infinite” is the perfect number

Na fifa wey I blame wey give Rodri best player for World Cup

Nobody for there play reach Messi for worldcup

The Ballon D'or himself

No this is what i want😭😭.

The fuck up na sey Argentina no win world.... By now I for dey collect bucket of tears

Na true… make MESSI collect ham make everywhere water 😹🤣😹😂

Abeg make dem give am Messi make I see tears everywhere 😂😂😂

Bro not even rig self why are you like this I fit swear for you. Oooo na him deserve am because them no give am the fifa best player of the tournament

Like bro, he be like them no watch the World Cup 😂😂😂 Messi deserves more!! No be carry talk.

Mk everywhere burst seh ajeh 🤣🤪, retirement gift

Baba Thiago rig am,make them all cry

Make baba run am for boys make everywhere still scatter again abeg

E don tay wey I see tears of dose fan base Make baba rig ham joor Alagbara omo 💪💪

Baba you get wahala you sabi wine dis people

Ajeh make baba collect am joor

I go like see everybody cry Oloun Gba lowo wan jaRe

Messi deserves it more

Guy I go happy die 😆 🤣 😂

Nah your shade even come open there yansh 😀😀😀😀 If Messi dey Nigeria wahallai he go run politics pass APC aje

Ajeh.. bro u are more of a Messi fan than all dis Barcelona fans on dis app… nah only when Messi score we Dey see some of them glaze Messi… but your own is different.. you glaze him any day anytime

Make baba Thiago 🙌 collect am

Let them cry 🤣😂🤣 🔟🐐🇦🇷

Make Messi settle the matter

Make we run am 😂

I see say most of Messi fans here dey use WC performance judge the balon d'or for person Wey no see best player of the tournament collect ooo Your healing go long sha😂 Buh e go sweet me if dem rig ham for him sha make hin legacy get stain more 🤲😂😂😂

I go lie for you

I don follow you bosss 😭🙌🏼❤️

😂😂😂

Nah true talk oo 😹😹😂everywhere go scatter 😹
