Loading video...
Video Failed to Load
Make nobody rage bait me abeg Road too clear ๐โโ๏ธ
739,481 views โข 2 days ago โขvia X (Twitter)
82 Comments

You just know he bought sachet alcohol and nylon agbo before leaving the park

Why are you spying on me? ๐ญ๐คฃ

@olumefunadepeju With the way youโre bouncing and overspeeding, I can hear passengers at the back screaming โdriver small small na, no be goat you carry ooโ ๐

@olumefunadepeju Omg ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Game wey we dey manage for ground, e reach ur turn, ur danfo begin dey carry passengers fly

๐ everyone can fly Iโm surprised most people donโt know

With phone?

Yes

Why your own bus dey fly like that? ๐ค

The bus can fly Space bar on PC Or swipe up on phone

@vicky_toria5 How do I hone on?

@vicky_toria5 โHโ

Exhibit A Annoying individuals you jam on CODM who make life a living hell for you See as he dey play game on x48

It hurts this is true ๐ญ

๐

Game wey I just dey use one figure play, e reach your turn you put ham for setting gamer

Itโs just aesthetic nothing much

You don drink ogogoro before u comot park? Why u dey drive like that๐ญ๐น

2 sachet only

Nha why u nearly jam my korope

You no look mirror!!!

My side mirrors don break jare but I signal you hand say I wan change lane,God save you say you no jam me

This one no even get time for passenger, na why people dey late reach work

Day is for passengers But in the night Road clear ๐

As you come Dey pass people bus stop are you perhaps looking to carry them and go for life??

๐ no

Right so if I may ask. Where were you intending to drop them? Ehn brother Evans?๐ญ๐ญ๐ญ

You wan kill all your passengers

Yes, if Giving them a great ride experience means to kpai

Iโm not just a danfo driver Iโve got beautiful songs Kindly check me out ๐

Oga, you no dey drop/pick people for bus/stop? ๐

Make them go enter BRT

๐๐๐๐

Game wey all of us dey enjoy, e reach your turn you rush turn am to COD

I deh back slide ๐ญ

You no even carry passanger for road ๐ the ones that wan to drop too go don shout โOwaโ taya ๐

Nah one chance

God abeg o, see people we dey compete with ๐๐ญ

No Panic ๐คฃ

๐๐๐movement

Where you dey make I pull up ๐

the way yall keep saying "danfo don fly" like lagos traffic isnt the real horror movie ๐๐ the driver just found the one clear stretch and the whole bus started floating. honestly if my bus started flying id let it cook too.

Thank you o

Youโre bouncing and not driving, which kin driver be this๐ญ๐๐

Road clear No police ๐

E come be like say Lastma dey pursue you

๐ญ๐ญ๐ญ

With the way u de drive NURTW and govt go ban u from driving๐, u nor carry passengers slf

I no even register the danfo ๐

U be one chance๐๐

Bro dn carry movement enter this game

Nah your passengers I pity

If Naso dem Dey drive you for danfo you go survive? Una sha wan play to meet high score for dashboard no be to play for the reason dem build the game

You self fit get mind enter danfo 3am?

Lagos Dey sleep?

No ๐

Abeg I wan come down for itire I don nack head for glass tire and my #100 change abeg ๐ฎโ๐จ

why your graphics kon dey shaap like this?

The monitor

@Graphics_Josh1 Please what are the monitor specs?

@Graphics_Josh1 Screen Size: 34 inches Refresh Rate: Up to 180Hz (via DisplayPort) / Up to 100Hz (via HDMI) Response Time: 1ms GtG (Grey-to-Grey) / 0.5ms MPRT (Smart MBR)

so na you carry me this morning??

Yes ๐ญ

werey at least i no late for work ๐

That one is guaranteed ๐

same time tomorrow

This is how you people do 22million in a day omg๐น๐ญ๐ญ๐ญ

Omo why your danfo dey levitate???

๐ spring dey the leg

you no dey carry passenger?

Yes, one chance

You no even drop passengers ๐๐

Nah one chance them enter so

This guys responses to comments ๐

๐ we having fun

This is how you guys make the road unsafe for users.

Put body first Make you see

Whatโs your overall score on the leaderboard?๐ญ

Just got this But itโs not reflecting on the board yet Donโt know why?

Lasma suppose arrest you๐ญ๐

๐ easy o Sikira get belle please

You just dey fly for road๐๐
