Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Make nobody try f!9ht this girl for school oo ๐๐
303,277 Aufrufe โข vor 3 Tagen โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

Education first. I love her motivation

She go gentle for school sha, cuz her dad and coach go enter wahala if she misuse

Which flag be this u

Taking knovkout skills to secondary school is a different vibe.

she go just tear pesin itan ๐๐

See JSS 1 student ๐ณ na smally remain for school o

Na this girl suppose help me beat Portable ๐คฃ๐คฃ

@beri_grizou I put it to you that this girl will beat Portable hands down

This video. Make Una mark am oh. She go do big things

I go too beat her

Comot your hand from her shoulder!

Nh so e be rough mentally with even education ๐ช๐ฅโ๏ธ Massive โ๏ธ ๐ซก ๐คฃ๐

Some senior is getting knocked out.

Please, make that guy wey dey shout "ogo" let person hear word jare! Mtcheeeeeew!

Ogo go beat me ooo ๐น๐น๐น

I sorry for who go look for her trouble

@Akinskickers Sheโs lively

โฃ๏ธโฃ๏ธโฃ๏ธshe has a brighter future! Sower higher awesome creature!

Omo, the gal's got some smooth moves and she's super fast... Now I'm scared for any bully who crosses her path

Na this kind girl I go pay her make she Dey teach my pikin self defense for school.

Na why e no good to fight strangers

Not just hype sponsor her ooo

I love her mentality. Education first. I get those bros too for my area since childhood

OGO go on ๐

Make she go face Amida first before I know if she can truly fight

Left Hand ๐ฅน๐ญ

Dis one go use blow tear pesin ACL

@Asarailu_ Peace of mindโฆ

I loveeeet

Can someone provide the video

This Girl leaves infront of my House currently, I even saw her this morning... waooo

@johnolujohnson you look what? did I just hear schoorious?
