Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Make person help me drag this lady comot stage nah 😂
11 Kommentare

OBA OLOBU OF ILOBU LAND 👑 👑vor 1 Jahr
Omo the guy sabi dance ooo

𝓔𝓵𝓾𝓭𝓪𝔂𝓸 𝓑𝓲𝓫𝓲𝓽𝓪𝔂𝓸 ♥︎vor 1 Jahr
Absolutely

Mansoorvor 1 Jahr
Person remove suit, you still get mind remain on stage 😅😅 The confidence is always there, na you no notice

DeHanna Ifeoluwa🫦vor 1 Jahr
It’s a shame on this woman, how could she allow the man to win on the dance floor🫨

AYA BAALÉ❣️🔥vor 1 Jahr
The lady sev fuck up As you see say the guy remove suit just know say he is sure of what he is about to do

C H I G U M B U L I 🧔vor 1 Jahr
The moment he removed the Jacket, I knew it's over for the Lady😂

So.Gayvor 1 Jahr
Do you remember these queens?

SEYE of ZUHRE BEAUTY🤎vor 1 Jahr
She even tried👏 I’ll just go sit, sipping juice while watching him entertain us🥂

Cruise Daddy😌vor 1 Jahr
Bro didn’t even care about the competition anymore, he just wanted to dance and catch fun

Yanmife cfc💙vor 1 Jahr
This lady just Dey dance like akwa ibom pple 😂😂😂😂

Traco🕊️vor 1 Jahr
Omo people Dey try ……I no fit dance like this for public 😂
