Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make pineapple cocktail with him.
87,039 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

if this guy na your brother we suppose beat you join am

Light skin niggas just loves proving the public right😭

So this one think say as he yellow he is handsome? If I catch him I go match am down.

I so much hate these type of contents. Why are you sexualizing food?

Some Yoruba girls go still like am😭

He should be arrested, locked up, and then released to a mental asylum to serve out his sentence for the rest of his days.

Na everyday fair guys dey disgrace me for here

For inside 2026 This guy still dey live for Facebook

Useless boy. See lips like fowl yansh.

Ok.. Best served with condom. And the foolish no fit last pass two dips. 😭

Food porn abi wetin be this

Always the fair guys always them Na to tell tinubu make him banned fair guys

You no fit see black guy for this kind settings 😂

So after all this fingering, you go serve person this drink wey you don violate?🤨😏😏

See the way he dey do him eyes 😂 for him mine he be very fine boy 😂

He just made me hate pineapple more.

Yabaleft don rush post their client again

Fair boys and sense get issues lately

Funny thing be say .. this nigga fit be gay !

Fair skinned guys ain’t beating the allegations, na dem Dey like disgrace person 😂😂

Light skinned guys mehnn! Always at the crime scene😭

Person go just Wake up the create very rubbish content

This one just foolish anyhow

Wait coconut dey squirt 💁🏽

Why always the fair ones?? See wetin full grown man dey do for 2026

It's always the lightskin guys Call me Ebere

Make them catch this guy for TikTok, body go tell am 😂

I blocked him on TikTok now I have to see him here too LAWDDDD PLSSSSSS😭😭😭

We my 50mb? If I........

It’s always the light skin niggas 😑😭

😅😅 Jigolos 😅😅

cooking with kaya male edition, the annoying part is that men wont go out of their way to bring him down

Na pineapple cocktail you dey show us abo you dey run gigolo ad? Male ashawo wey dey disguise!

This guy is a proper oloshokurin

shey pineapple get water?

