正在加载视频...

视频加载失败

Make pineapple cocktail with him.

87,039 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

Axxtro 的头像
Axxtro4 个月前

if this guy na your brother we suppose beat you join am

IfeX 的头像
IfeX4 个月前

Light skin niggas just loves proving the public right😭

officialchigo 🫎 的头像
officialchigo 🫎4 个月前

So this one think say as he yellow he is handsome? If I catch him I go match am down.

Uche 的头像
Uche4 个月前

I so much hate these type of contents. Why are you sexualizing food?

Francis Ebube 的头像
Francis Ebube4 个月前

Some Yoruba girls go still like am😭

Corgito 🇦🇷☀️ 的头像
Corgito 🇦🇷☀️4 个月前

He should be arrested, locked up, and then released to a mental asylum to serve out his sentence for the rest of his days.

Sabi girl❤️ 的头像
Sabi girl❤️4 个月前

Na everyday fair guys dey disgrace me for here

ÄNDRE 的头像
ÄNDRE4 个月前

For inside 2026 This guy still dey live for Facebook

F𝚒𝚁𝚎𝖥𝙻𝚈🔥🪰 的头像
F𝚒𝚁𝚎𝖥𝙻𝚈🔥🪰4 个月前

Useless boy. See lips like fowl yansh.

Clocking Bell 🔔 的头像
Clocking Bell 🔔4 个月前

Ok.. Best served with condom. And the foolish no fit last pass two dips. 😭

The Truth hurts 的头像
The Truth hurts4 个月前

Food porn abi wetin be this

EliOra 的头像
EliOra4 个月前

Always the fair guys always them Na to tell tinubu make him banned fair guys

KAMAL 的头像
KAMAL4 个月前

You no fit see black guy for this kind settings 😂

ATUMMA🌺🦜 的头像
ATUMMA🌺🦜4 个月前

So after all this fingering, you go serve person this drink wey you don violate?🤨😏😏

Don dada 的头像
Don dada4 个月前

See the way he dey do him eyes 😂 for him mine he be very fine boy 😂

tunrayo🌸. 的头像
tunrayo🌸.4 个月前

He just made me hate pineapple more.

St. Uchei 的头像
St. Uchei4 个月前

Yabaleft don rush post their client again

David 的头像
David4 个月前

Fair boys and sense get issues lately

Bishop Douglas 的头像
Bishop Douglas4 个月前

Funny thing be say .. this nigga fit be gay !

Lily joe🥺 “She’s an “Akwa Ibom Gurl” 的头像
Lily joe🥺 “She’s an “Akwa Ibom Gurl”4 个月前

Fair skinned guys ain’t beating the allegations, na dem Dey like disgrace person 😂😂

Waleti | SMM 的头像
Waleti | SMM4 个月前

Light skinned guys mehnn! Always at the crime scene😭

Festus Divine 的头像
Festus Divine4 个月前

Person go just Wake up the create very rubbish content

Emmanuel 🐘 的头像
Emmanuel 🐘4 个月前

This one just foolish anyhow

Adoye Etiuzale 的头像
Adoye Etiuzale4 个月前

Wait coconut dey squirt 💁🏽

yikes 的头像
yikes4 个月前

Why always the fair ones?? See wetin full grown man dey do for 2026

Call me Ebere 的头像
Call me Ebere4 个月前

It's always the lightskin guys Call me Ebere

Muhammed Zayeed 的头像
Muhammed Zayeed4 个月前

Make them catch this guy for TikTok, body go tell am 😂

miraonline 的头像
miraonline4 个月前

I blocked him on TikTok now I have to see him here too LAWDDDD PLSSSSSS😭😭😭

Ethan💪 的头像
Ethan💪4 个月前

We my 50mb? If I........

Ororo 的头像
Ororo4 个月前

It’s always the light skin niggas 😑😭

Alagba@Jeffery's 的头像
Alagba@Jeffery's4 个月前

😅😅 Jigolos 😅😅

gbode interiors 的头像
gbode interiors4 个月前

cooking with kaya male edition, the annoying part is that men wont go out of their way to bring him down

Patrick Psalms ❁ 的头像
Patrick Psalms ❁4 个月前

Na pineapple cocktail you dey show us abo you dey run gigolo ad? Male ashawo wey dey disguise!

BIG SPUNKS 🫵🏽 的头像
BIG SPUNKS 🫵🏽4 个月前

This guy is a proper oloshokurin

Euan 的头像
Euan4 个月前

shey pineapple get water?

相关视频

Make a 'baby' with her 🫠
1:00

Sensitive content

Make a 'baby' with her 🫠

YabaLeftOnline

62,054 次观看 • 7 个月前