Loading video...
Video Failed to Load
Make that person wey steal the bread just go return am jeje 😭
11 Comments

Femlinkcable1 year ago
The point be say the person go chop am with coke and nothing go still happen🤣🤣🤣

Skydance1 year ago
Save us a plate! #SPELLBOUND is now playing on @netflix.

Media Boyfriend1 year ago
You can tell she’s really pained 💔

ØRÀCLĒ👽🦉1 year ago
It's the last screammmm for me 😭😂... Even me wey no tiff the bread con dey feel like na me tiff am

Cleverly 💐1 year ago
See tears 😭😂😂

TENIOLA1 year ago
😂😂

ThatBoyKater1 year ago
💀💀💀 Hunger no allow her pray finish she shouttt 😂😂😂

Tolashe1 year ago
Ahh ontop bread

Jaiye1 year ago
Who chop this girl bread 😂

INVICTA(748)Bravo1 year ago
The girl is pained, probably the only thing she had to eat that day, and someone stole it But damn the crash out at the end🤣

Eniola1 year ago
Ah Omo Abeg make person return her bread😂this one na queen mother o
