Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Make this guy just sell the car for that car stand ๐ญ๐ญ๐
205,407 Aufrufe โข vor 18 Tagen โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

Skit... Car without a plate number.

Na 100k I wan spend this morning on car water pump and shaft ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Na you go buy fairly used or Nigerian used Benz naw. What do you expect ๐ซฉ

You buy C300 ๐ Nigerian use you suppose be friends with mechanic make you gather Dey together everytime

Na you go buy Benz C300 2008 when go kill you

Just buy Accord for peace of mind ๐

This guy don comot again๐

Because your own car kno gree start,make me I kno buy car ? Okay.

Na skit normally sha. But if at any time you find yourself for this kine situation, try sell the car make you for get peace of mind๐คฃ๐๐คฃ

Who send you to go buy Benz wey then drive tire for Sango

You buy 15 yeas old Mercedes, you dey complain say car wan kee you. No go sell am buy Toyota wey get low maintenance. You wan do benz gang, your eye go clear

All na content This same guy Been talk say he no get money to pay rent . Mtcheew

hahaha ๐คฃ๐คฃ๐คฃ, na wetin do me last year for Amule-Ayobo, with family-Accord'08 -didn't know it was chain-Adjuster. From 4pm-10pm I couldn't leave the car there, no mechanic discovered the issue -na Access Bank overnight I leave the car, (na next day I use Tow-Van comot Ayobo)

Nothing you wan tell me I go still upgrade my car ๐

Nah by Force to ride car ๐คฃ

Which type of donkey reasoning be this, bkus your car breakdown, make people no buy car again, them suppose pour small stout for you ear๐

I Dey comeback from club one night like thatโฆ Naso my timing belt cut- Bro, na inside that car I sleep ooo- along Dopemu road. I just find one space park there case we don even waste the car battery for shrine already. ๐๐คฃ๐คฃ๐ญ

u go buy Nigerian used c300๐

Oga check the battery joor Una no go check car before leaving house

Na every time u dey face problem ๐

Why u go dey drive 20yr old car. The pressure go kill u sef before ur time๐

You no see Toyota for there? No stress me abeg,how will you use Benz as your first car as hustling guy???

Bro start streaming, you are actually funny๐ญ๐ญ๐ญ

Iโve experienced this like 3 times with the same car๐ญ๐ญ๐๐

But na dis same guy dey beg for online for rent and he even get car wey he suppose sell

When you ready, put the battery head back and start going. Ode oshi.

Na u go buy wetin pass your power na ๐๐

You go buy Benz ni ๐ Abi you no see Toyota or Honda๐ Oh you think say people wey dey drive Japanese cars no get sense Abi? My friend go swap that Benz to Toyota Corolla get peace of mind.

No be this guy been dey cry for house rent? So you get car? Abi you don come with another format ?

First sign of a useless car na tear nylons

@Popefrancizz Na you won use Benz by force.. if my crosstour no start na fuel finish I trust am die

You still Dey struggle, your first car con be Benz, you go push alone

No be guy wey said he no see house rent pay that him landlord don give him days to pack out ? recently be this

Na still U still never pay for your house rent U go buy car
