Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make this guys leave football go learn mechanic 😭😂
27,292 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
36 Yorum

Oginidi 🤣🤣🤣

This one na football so?😭🤣

This one’s no suppose de play ball oh

😂😂

Chesting the ball 😂

😭 he’s not even trying

At all

@eval_hub The cheating tooo funny

The guy wey dey use left still sabi small

See that James Make una leave am for me Na Manchester United fan be that

Look at this dude

This ones go follow dey insult madueke😂🤣

All of them na gbef

All of them no sabi aje 😂

Na Sunday set squad

Who be these ones ?

Na kunu dem suppose dey sell sef

😂

Barber. Mechanic go hard them.

Are these ones footballers too?

@carter6f Dennis 😂😭

This ones na Akuta 😂😂

They are playing like bread

😂😂😂

🤣🤣🤣🤣

Omo Waytin I just watch😂

All of you here are just useless in football. 😂 Especially that first Dennis guy . Very untalented and useless on the pitch 😂

Who else saw 1-b-Saka?

Especially that tall one

Even that one go talk say him and Messi Dey use left leg 😓

Na that chest and shoot muzz me

Omo @boniface_jrn must be proud 💀

James and Dennis are mechanics normal 😆

Na dem dey make boot cost 😂

See wan bissaka

So disappointed with that left-footer
