Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Make thunder first take those instrumentalist😂😂😂

134,541 Aufrufe • vor 10 Monaten •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Kaakyire
Kaakyirevor 10 Monaten

The last part "Menstrual flooowwww" 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Chucks David
Chucks Davidvor 10 Monaten

wetin concern ogbono with matter wey dey ground😂

Profilbild von willinill!
willinill!vor 10 Monaten

Na why thunder gat thunder em😂😂😂

Profilbild von Chucks David
Chucks Davidvor 10 Monaten

Very necessary😂

Profilbild von SIR ZEEGO ☎️ ☎️🐐
SIR ZEEGO ☎️ ☎️🐐vor 10 Monaten

The singer na confirm werey 😂😂😂

Profilbild von willinill!
willinill!vor 10 Monaten

All of em😭

Profilbild von Rein👾
Rein👾vor 10 Monaten

"you dey eat ogbono oga"😭😭

Profilbild von Ras
Rasvor 10 Monaten

“Menstrual flooowwwwww” 😭😭

Profilbild von Mag 27🃏
Mag 27🃏vor 10 Monaten

Bro the way they composed that song in an instance is sick 😭😭😂

Profilbild von Onochie
Onochievor 10 Monaten

E no good o, e no good o, e no good o. Chorister cried 😭

Profilbild von Kobi (Kobichimra)🇳🇬🇨🇦
Kobi (Kobichimra)🇳🇬🇨🇦vor 10 Monaten

E no go better for the back up singer wey dey sing "e no good o...e no good oo...e no good oo😂💔

Profilbild von thatboy_Lee
thatboy_Leevor 10 Monaten

God go take that werey wey add “menstrual floooow” 😂😂

Profilbild von J_WEALTH (LGI)🥇
J_WEALTH (LGI)🥇vor 10 Monaten

Their flow is screaming arrangee prophecy

Profilbild von That Werey🧟‍♂️ Boi
That Werey🧟‍♂️ Boivor 10 Monaten

The instrumentalist dey make me remember beer parlor

Profilbild von 𝕏𝕒𝕞𝕤𝕝𝕚𝕗𝕖™
𝕏𝕒𝕞𝕤𝕝𝕚𝕗𝕖™vor 10 Monaten

No eat ogbono, E no good, E no good, menstrual floooooowwwwww😁😆😅😅🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Imaginary Governor®
Imaginary Governor®vor 10 Monaten

The vocalist na mumu man😂😂😂 which one is “you dey eat ogbono Oga, you leave your house go Evelyn house go eat Ogbono”

Profilbild von Datboi Taylor
Datboi Taylorvor 10 Monaten

The backing vocalists for be next 😂😂

Profilbild von Uncle Uchechukwu
Uncle Uchechukwuvor 10 Monaten

No be the prophecy make baby cry o, na that choir master and him backup singer… 😂

Profilbild von Waakye 22hundredgoogolcents+
Waakye 22hundredgoogolcents+vor 10 Monaten

no time for him to defend his wife😅🤣

Profilbild von NeO🎲
NeO🎲vor 10 Monaten

Ogbono rn:

Profilbild von OMAH'LE🐐
OMAH'LE🐐vor 10 Monaten

And he dey always finish him food

Profilbild von dolly.🐙
dolly.🐙vor 10 Monaten

They are wicked 😭

Profilbild von President Shakur 👃 🀄️
President Shakur 👃 🀄️vor 10 Monaten

The pain in his eyes 😂

Profilbild von Bright 💡
Bright 💡vor 10 Monaten

See dem instrumentalists.

Profilbild von Josephine
Josephinevor 10 Monaten

I go first burst laugh

Profilbild von uzoma akonwu
uzoma akonwuvor 10 Monaten

No more ogbolo soup for Evelyn house.

Profilbild von Emperor
Emperorvor 10 Monaten

Menstrual flow 🎶🎶

Profilbild von 8Grandz💰
8Grandz💰vor 10 Monaten

Na the back up worse pass 🤣 "Menstrual flow" with a soft soprano voice 💔😂

Profilbild von President, FRN 2043💯 💙
President, FRN 2043💯 💙vor 10 Monaten

That last "menstrual flow" about to hear the music up😉

Profilbild von Akwasi Snow
Akwasi Snowvor 10 Monaten

Kyer3 s3... I dey floor dey laugh 😃 😀 😄

Profilbild von MalCom ❌
MalCom ❌vor 10 Monaten

The singer na werey 😂😂😂

Profilbild von Vance
Vancevor 10 Monaten

Ogbonor diced with toto water 😁

Profilbild von Chris
Chrisvor 10 Monaten

Them go sing everything join😂😂😭

Profilbild von success
successvor 10 Monaten

“Menstrual flooooow” Lmaooooo 😭😭 what’s the back up singer doing?

Profilbild von TAO
TAOvor 10 Monaten

Back up singer still do adlib at the end “menstrual flow” 🤣

Ähnliche Videos