正在加载视频...
视频加载失败
Make thunder first take those instrumentalist😂😂😂
35 条评论

The last part "Menstrual flooowwww" 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

wetin concern ogbono with matter wey dey ground😂

Na why thunder gat thunder em😂😂😂

Very necessary😂

The singer na confirm werey 😂😂😂

All of em😭

"you dey eat ogbono oga"😭😭

“Menstrual flooowwwwww” 😭😭

Bro the way they composed that song in an instance is sick 😭😭😂

E no good o, e no good o, e no good o. Chorister cried 😭

E no go better for the back up singer wey dey sing "e no good o...e no good oo...e no good oo😂💔

God go take that werey wey add “menstrual floooow” 😂😂

Their flow is screaming arrangee prophecy

The instrumentalist dey make me remember beer parlor

No eat ogbono, E no good, E no good, menstrual floooooowwwwww😁😆😅😅🤣🤣🤣🤣🤣

The vocalist na mumu man😂😂😂 which one is “you dey eat ogbono Oga, you leave your house go Evelyn house go eat Ogbono”

The backing vocalists for be next 😂😂

No be the prophecy make baby cry o, na that choir master and him backup singer… 😂

no time for him to defend his wife😅🤣

Ogbono rn:

And he dey always finish him food

They are wicked 😭

The pain in his eyes 😂

See dem instrumentalists.

I go first burst laugh

No more ogbolo soup for Evelyn house.

Menstrual flow 🎶🎶

Na the back up worse pass 🤣 "Menstrual flow" with a soft soprano voice 💔😂

That last "menstrual flow" about to hear the music up😉

Kyer3 s3... I dey floor dey laugh 😃 😀 😄

The singer na werey 😂😂😂

Ogbonor diced with toto water 😁

Them go sing everything join😂😂😭

“Menstrual flooooow” Lmaooooo 😭😭 what’s the back up singer doing?

Back up singer still do adlib at the end “menstrual flow” 🤣
相关视频
Sensitive content
when a chick runs the bill up on the first date…those first link ups be expensive especially in LA 😂😂😂
Malik B
1,372,807 次观看 • 2 年前
