Loading video...
Video Failed to Load
Make una ban this guy 😭 Cc: Shit__boi
480,815 views • 8 months ago •via X (Twitter)
37 Comments

And even if it’s not smelly Your brain will automatically start perceiving something foul🤣😂

Na the man wey talk “won yin Bon fun eh ni?” Muse me pass

Niggas that are not scared of gun gets scared when shit goes down

Funniest part if you dae shit steadily Na this kind color e dae always be 😂😂 Water water shit 😂😂

Ban what? Saw this on tiktok....can't stop laughing ehnnn....... Abeg na hussle o

I have laughed too much

Ewwwww

Him username worth am 😂

LMAO 🤣, he should change tactics as this prank go soon cast. If you listen carefully from the first prank, someone told him not to do his crazy prank around there. It's funny but he should evolve so he can continue to stay relevant.

This man sef get mind 🥺 still stay dey follow am talk 🙄

Igbe olomi ni sir 🤣🤣🤣🤣🤣

Did he just say "olomi ni" I'm tired of Nigerians I swear🤣🤣🤣🤣🤣

Oloshi still talk “nibo le ni o wa sir”

Not pleasing to watch, but I guess it's not a real smelly substance. Whatever pays the bills should take the wheels 💯😆

This is disgusting 🤢 why would anyone choose this as content? 🤦🏾♀️

Shit happens

God abeg

Blockeddd 🚫

Why e dey inform them say na watery shit 😂

Them go mix flagyl , tetracycline, lodium and garri to cure am 😂

The people no they see the camera man? 🌚

Guy I dey chop now

Fuuu Goes By The Shitboi😄, Hilarious I Must Say

Because wdym a shit prank

His handle should be Shit-happens

No go try am where egbon wey dey do plumber dey oo 😂😂 them go too mend you

He go still pay tax 😂

This girl don wound me, food nearly commot my nose 😭😭😭😭

“Ma yin’bon fun e.”😂

@honluqie @AliFranklinEric 😂😂😂

😂😂😂😂.. this is risking buttocks being slapped

OMG what kind of content is this for crying out loud 😂😆😂

And he they always tell them igbe olomi nii sir to make it look real 😆 🤣 😂 😹 😆

E dey ask them where e go see toilet b4 e mezebu

This guy isnt rèal 😂😂😂😂 W t h This prank is shiiiiiiiiiiiiit L’s in the fvckin shaaaaaaaaaaaaaaaatttttttaaaaa

In Africa it's where you can find people dying cause of laughter 😂😂

which kain username be that😂
