Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Make una come hear gist

169,041 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля FaddyK
FaddyK1 год назад

She Wan set you up for her boyfriend rituals... Make una dey shine eyes Sabi the kin friends wey una go dey pack oo

Фото профиля Engr. Habibi🙂
Engr. Habibi🙂1 год назад

I feel say na the boyfriend dey use the babe phone type this thing😂😂😂.

Фото профиля Omoiyakudi
Omoiyakudi1 год назад

Na that " what part of my lifestyle make you think I do this kind of stuff" off me 😆 🤣 onome ogaga don see you finish 😆 🤣

Фото профиля 𝗟𝗔𝗩𝗜𝗗𝗔 𝗕𝗢𝗬 ☘️
𝗟𝗔𝗩𝗜𝗗𝗔 𝗕𝗢𝗬 ☘️1 год назад

The last message took me out. she said “Igwe and you no be virgin”

Фото профиля King Sly
King Sly1 год назад

She fit regret this move later Sha

Фото профиля osi
osi1 год назад

This is why Tems sang a song that "crazy things are happening".

Фото профиля Bykes No Normal
Bykes No Normal1 год назад

Be like she know say na KARMA reach her side

Фото профиля WEALTH
WEALTH1 год назад

Making things dey happen

Фото профиля 𝓞𝓵𝓾𝓷𝓷𝓮🧑‍🍳🎂
𝓞𝓵𝓾𝓷𝓷𝓮🧑‍🍳🎂1 год назад

Hmmmm na wa oooo 😂

Фото профиля Jo Hancock
Jo Hancock1 год назад

The man has had enuf of her *ss so she needs to pimp off her friends to him if she must keep his interest/patronage. Na wetin full Lagos be that. If ure not game then watch the circle u keep

Похожие видео