Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Make una come hear gist

169,041 views • 1 year ago •via X (Twitter)

10 Comments

FaddyK's profile picture
FaddyK1 year ago

She Wan set you up for her boyfriend rituals... Make una dey shine eyes Sabi the kin friends wey una go dey pack oo

Engr. Habibi🙂's profile picture
Engr. Habibi🙂1 year ago

I feel say na the boyfriend dey use the babe phone type this thing😂😂😂.

Omoiyakudi's profile picture
Omoiyakudi1 year ago

Na that " what part of my lifestyle make you think I do this kind of stuff" off me 😆 🤣 onome ogaga don see you finish 😆 🤣

𝗟𝗔𝗩𝗜𝗗𝗔 𝗕𝗢𝗬 ☘️'s profile picture
𝗟𝗔𝗩𝗜𝗗𝗔 𝗕𝗢𝗬 ☘️1 year ago

The last message took me out. she said “Igwe and you no be virgin”

King Sly's profile picture
King Sly1 year ago

She fit regret this move later Sha

osi's profile picture
osi1 year ago

This is why Tems sang a song that "crazy things are happening".

Bykes No Normal's profile picture
Bykes No Normal1 year ago

Be like she know say na KARMA reach her side

WEALTH's profile picture
WEALTH1 year ago

Making things dey happen

𝓞𝓵𝓾𝓷𝓷𝓮🧑‍🍳🎂's profile picture
𝓞𝓵𝓾𝓷𝓷𝓮🧑‍🍳🎂1 year ago

Hmmmm na wa oooo 😂

Jo Hancock's profile picture
Jo Hancock1 year ago

The man has had enuf of her *ss so she needs to pimp off her friends to him if she must keep his interest/patronage. Na wetin full Lagos be that. If ure not game then watch the circle u keep

Related Videos