Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Make una come hear gist

168,996 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля FaddyK
FaddyK11 месяцев назад

She Wan set you up for her boyfriend rituals... Make una dey shine eyes Sabi the kin friends wey una go dey pack oo

Фото профиля Engr. Habibi🙂
Engr. Habibi🙂11 месяцев назад

I feel say na the boyfriend dey use the babe phone type this thing😂😂😂.

Фото профиля Omoiyakudi
Omoiyakudi11 месяцев назад

Na that " what part of my lifestyle make you think I do this kind of stuff" off me 😆 🤣 onome ogaga don see you finish 😆 🤣

Фото профиля 𝗟𝗔𝗩𝗜𝗗𝗔 𝗕𝗢𝗬 ☘️
𝗟𝗔𝗩𝗜𝗗𝗔 𝗕𝗢𝗬 ☘️11 месяцев назад

The last message took me out. she said “Igwe and you no be virgin”

Фото профиля King Sly
King Sly11 месяцев назад

She fit regret this move later Sha

Фото профиля osi
osi11 месяцев назад

This is why Tems sang a song that "crazy things are happening".

Фото профиля Bykes No Normal
Bykes No Normal11 месяцев назад

Be like she know say na KARMA reach her side

Фото профиля WEALTH
WEALTH11 месяцев назад

Making things dey happen

Фото профиля 𝓞𝓵𝓾𝓷𝓷𝓮🧑‍🍳🎂
𝓞𝓵𝓾𝓷𝓷𝓮🧑‍🍳🎂11 месяцев назад

Hmmmm na wa oooo 😂

Фото профиля Jo Hancock
Jo Hancock11 месяцев назад

The man has had enuf of her *ss so she needs to pimp off her friends to him if she must keep his interest/patronage. Na wetin full Lagos be that. If ure not game then watch the circle u keep

Похожие видео