Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make una come hear gist
168,996 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
10 Yorum

She Wan set you up for her boyfriend rituals... Make una dey shine eyes Sabi the kin friends wey una go dey pack oo

I feel say na the boyfriend dey use the babe phone type this thing😂😂😂.

Na that " what part of my lifestyle make you think I do this kind of stuff" off me 😆 🤣 onome ogaga don see you finish 😆 🤣

The last message took me out. she said “Igwe and you no be virgin”

She fit regret this move later Sha

This is why Tems sang a song that "crazy things are happening".

Be like she know say na KARMA reach her side

Making things dey happen

Hmmmm na wa oooo 😂

The man has had enuf of her *ss so she needs to pimp off her friends to him if she must keep his interest/patronage. Na wetin full Lagos be that. If ure not game then watch the circle u keep
Benzer Videolar
Sensitive content
This is the biggest wahala I have settled on instagram,wom3n and their wahala,God ooo make una come hear gist
VERYDARKMAN
79,282 görüntüleme • 1 yıl önce
