正在加载视频...
视频加载失败
Make una come hear gist
10 条评论

She Wan set you up for her boyfriend rituals... Make una dey shine eyes Sabi the kin friends wey una go dey pack oo

I feel say na the boyfriend dey use the babe phone type this thing😂😂😂.

Na that " what part of my lifestyle make you think I do this kind of stuff" off me 😆 🤣 onome ogaga don see you finish 😆 🤣

The last message took me out. she said “Igwe and you no be virgin”

She fit regret this move later Sha

This is why Tems sang a song that "crazy things are happening".

Be like she know say na KARMA reach her side

Making things dey happen

Hmmmm na wa oooo 😂

The man has had enuf of her *ss so she needs to pimp off her friends to him if she must keep his interest/patronage. Na wetin full Lagos be that. If ure not game then watch the circle u keep
