Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Make Una come lie for me 😂😭

58,074 Aufrufe • vor 20 Tagen •via X (Twitter)

28 Kommentare

Profilbild von Ehiz
Ehizvor 20 Tagen

Una go just Dey do mumu skit , like nah small pikin Dey watch am

Profilbild von wallygegg
wallygeggvor 19 Tagen

So sorry my brother You can cry if you want 😂

Profilbild von Ehiz
Ehizvor 19 Tagen

For your mind you funny oo

Profilbild von edoboyUTD
edoboyUTDvor 20 Tagen

Miikido don spoil work ooo

Profilbild von LetThemSay 🇳🇬
LetThemSay 🇳🇬vor 19 Tagen

Davido buy Belgium na

Profilbild von wallygegg
wallygeggvor 19 Tagen

Nah why I no be davido 😂

Profilbild von Living
Livingvor 20 Tagen

Mikido get mad Lamba 😂😂

Profilbild von ADÉYEMÍ
ADÉYEMÍvor 20 Tagen

“Who born him pikin name am uncomfortable”😹😹

Profilbild von B!G D
B!G Dvor 20 Tagen

U still dey pet woman, ab g go learn from Rukky

Profilbild von BIG OSHEY
BIG OSHEYvor 20 Tagen

The guy don fvck up

Profilbild von Biyo Cin Cera
Biyo Cin Ceravor 20 Tagen

This type of skits really annoys tf out me, like I should throw my phone to the wall

Profilbild von wallygegg
wallygeggvor 19 Tagen

Kindly do so 😂

Profilbild von Biyo Cin Cera
Biyo Cin Ceravor 19 Tagen

Maybe I will, not to the wall tho but that your big head

Profilbild von Blessed Ben
Blessed Benvor 19 Tagen

Boys will always be boys

Profilbild von alright
alrightvor 19 Tagen

That’s a bedroom this is. Living.. so na non living things Dey stay bedroom

Profilbild von Paschal David I. O
Paschal David I. Ovor 19 Tagen

First of all ... I Want to learn from the best .. why do young men go around sleeping with different girls .. or is there a benefit I should learn ... Second not to downgrade your efforts, have seen other interesting skirt from you guys, but this is not matching your standard

Profilbild von Chukwunonso
Chukwunonsovor 19 Tagen

Ah see lamba, na once e cast lol

Profilbild von Lawere Samuel
Lawere Samuelvor 19 Tagen

Boss can lie 😂

Profilbild von Medard
Medardvor 19 Tagen

Sugar dey 😹😹

Profilbild von PRIMES WORLD
PRIMES WORLDvor 20 Tagen

😂😂😂

Profilbild von EnuguBroz
EnuguBrozvor 19 Tagen

lol

Profilbild von ՏYᑎTᕼᗴՏIՏ
ՏYᑎTᕼᗴՏIՏvor 20 Tagen

Ah lamba full mikido mouth 😂

Profilbild von Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬
Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬vor 17 Tagen

After shouting em go go drink garri

Profilbild von Nath
Nathvor 19 Tagen

But him shirt tear oh

Profilbild von .
.vor 19 Tagen

😂😂

Profilbild von Ellis_p  🏖️
Ellis_p  🏖️vor 20 Tagen

See her furo

Profilbild von Owen
Owenvor 20 Tagen

😂😂😂

Profilbild von Unapologetic being🚂🖤
Unapologetic being🚂🖤vor 19 Tagen

See crashout 😡😂😂

Ähnliche Videos