Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make Una come lie for me 😂😭
58,074 görüntüleme • 20 gün önce •via X (Twitter)
28 Yorum

Una go just Dey do mumu skit , like nah small pikin Dey watch am

So sorry my brother You can cry if you want 😂

For your mind you funny oo

Miikido don spoil work ooo

Davido buy Belgium na

Nah why I no be davido 😂

Mikido get mad Lamba 😂😂

“Who born him pikin name am uncomfortable”😹😹

U still dey pet woman, ab g go learn from Rukky

The guy don fvck up

This type of skits really annoys tf out me, like I should throw my phone to the wall

Kindly do so 😂

Maybe I will, not to the wall tho but that your big head

Boys will always be boys

That’s a bedroom this is. Living.. so na non living things Dey stay bedroom

First of all ... I Want to learn from the best .. why do young men go around sleeping with different girls .. or is there a benefit I should learn ... Second not to downgrade your efforts, have seen other interesting skirt from you guys, but this is not matching your standard

Ah see lamba, na once e cast lol

Boss can lie 😂

Sugar dey 😹😹

😂😂😂

lol

Ah lamba full mikido mouth 😂

After shouting em go go drink garri

But him shirt tear oh

😂😂

See her furo

😂😂😂

See crashout 😡😂😂
Benzer Videolar
Money no deh for friendship, make Una come see something 😂😭😭
D3VID 🐢
123,251 görüntüleme • 26 gün önce
Sensitive content
This Trenchboy go bad for real life make we no lie 😭😂
Oyindamola🙄
508,459 görüntüleme • 1 yıl önce
