Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Make una come see papa Oris ohh😂😂
Комментарии: 36

Charlie make money oo, on the normal this girl will never ever do this 😂

just make money, some girls are ready to do this any time you want

Wssssssssss

you been dey there?

I love it here o😭😭🤣

And Mama Oris Go Dey See All These Thing's Oo🙆🏾♂️

Girls no mind how you look ooo Sha get money ooo

See papa or is truely 😂😂

@carterefe__ Lol some guys actually love girls that smoke like badly 😉

Him head burst😭😭😭

🤣🤣🤣🤣 carter na man you be, carry on gee.

Na when Carter enter U.K. I know say e no get sense fr. All these things bro has been doing with those girls over there might later turn against him fr. Make bro wise o! 🤦

wetin him do?

The kind life wey Carter dey chop for UK bros😂

@carterefe__ I love it here 😹😹😹😹

the guy con resemble baba kasali

😂😂😂😂😂

Feeling on top of the world 😂😂

Enjoy jor

Seem like the lady on black just has something with him. I also saw a clip where she said he should spilled the drink from his mouth to hers 😭😭

Carter just dey enjoy life

Just get money and fame aje… these hoes are ready to do anything

😂😂😂 the boy go poco lee

Damn bro has a kid

Make them sha no poco lee am

Omoh 😹😹

Crazy

@carterefe__ 😂

Just guide 😂 😂

😭😭

Carter don go let him guard down for where US girls living in UK are. 😭😭💔💔

This guy go soon catch case

Carter efe once said......

damn it im not forgetting her past again 😭

Ahh make him sha Dey careful

Make all this bit**ches no k!ll Carter
